Sleepless beat
Hmmm ahhh ahh
Ahhh ah ah ah
Aeee
Bad Boy
Boyjozzy on this one again
Gbo mad flow
Ki Eleda jowò masésun
Shoya
Ori lababo Abà fi OSHA silè
Yeh yeh yeh oooo
Ha
Say If you get believe, You go make am
Steady grinding but no fall out
Ah
Oju Eni Màla ari ta
Lôla Sarti làfi Gberá
Story long brother
Money matter Aje go cause whala
Only mummy tell me make I Dey come down
I know very soon I go get the crown
Yeh, yeh
Sometimes I won't be happy but I have to drop song
I pray every night and the day non-stop
I go get the money, relocate Omo no choice
I say, I say Omo no oooo
I go spark, I go blow, I go get the fame
Ha
Pray every day just to get the change
If I don't get money, watin be my gain
Iya bé ni le baba see shege
More Love to my fans to ma gbo mi
Everybody waiting for Boyjozzy
Oju eni màlà mà ribi
Aeeee
More love to my fans tô má gbomi
Baba do am for me buh no forget my friends
I dey hustle hard oye ki hustle yen ti set
Brr I've got to get the bread
Make my brothers no dey beg
You fit hit me up I go do am if I get
Wo ive seen a whole lot
Mori shenking pupo
Buh I no say God dey so I no go poor
I dey call on God
So jehova make ee sup
My padi dey ball e con be like say I dull
I need to leave my home
Mami sope na me be her hope
I came to this world all alone
Buh Billing plenty for phone
But I no go stop I no fold
Stand on my toes
Till my pangolo sef go turn to gold
I was raised up with a loan
Mom was broke
Scars in my face while others dey glow
No three square meals where i grow
Taba ri garri ama dupe buh anyhow we dey cope
God I dey cry see the tears for my face
I go buckle up all my shoes I dey lace
Stacks I dey chase
Tag malor fail
Me I no go gree I go give all it takes
God I work I dey pray
But Moni igbagbo pe oma shey
This things don dey tail
Make the whole world hear name
Sapa I dey face
Buh I still dey run my race
No delay
Story long brother
Money matter Aje go cause whala
Only mummy tell me make I Dey come down
I know very soon I go get the crown
Yeh, yeh
Sometimes I won't be happy but I have to drop song
I pray every night and the day non-stop
I go get the money, relocate Omo no choice
I say, I say Omo no oooo
I go spark, I go blow, I go get the fame
Pray every day just to get the change
If I don't get money, watin be my gain
Iya bé ni le baba see shege
More Love to my fans to ma gbo mi
Everybody waiting for Boyjozzy
Oju eni màlà mà ribi
More love to my fans tô má gbomi
Wizz wizza