[ Featuring Magnito ]
Agba baller ft. Magnito
Haba dodo
Agba baller
Agba baller
Fresh out
I know that I'm selfish with my peace of mind
Anywhere you see problem you go see me for the other side
People I no trust them
They like to dey show concern
But me I no like problem
I just wan enjoy my life o
Agba baller
I no come life to suffer
Ni Tori I am covered
Owo ni
Pounds and dollars
Agba baller
I no come life to suffer
Ni Tori I am covered
Owo ni
Pounds and dollars
Agba baller
I no come life to suffer
Ni Tori I am covered
Owo ni
Pounds and dollars
Agba baller
I no come life to suffer
Ni Tori I am covered
Owo ni
Pounds and dollars
Haba dodo
If you no get money you dey suffer (life)
Na people wey no get am be the pauper
Anambra state na the Awka
And NYSC e be corper (fresh out)
E get this girl for PH wey I like scatter
I buy am phone for Port Harcourt I Buy cappa (life)
She want car for India so I buy tata
Ina kai ta har cikin gidan Dantata
For Naija na me be shao kahn (life)
And Asiwaju nai be the jagaban (haba dodo)
I'm always on top like a ceiling fan
And all these gen z no kuku sabi Peter Pan
They follow me from bumper to bumper
By road it's from Bida to Mokwa
I took her number just to ball her
As I call her
She say
Agba baller
I no come life to suffer
Ni Tori I am covered
Owo ni
Pounds and dollars
Agba baller
I no come life to suffer
Ni Tori I am covered
Owo ni
Pounds and dollars