Back to Top

BoyMX - Dey Here Lyrics

BoyMX - Dey Here Lyrics

Chacha kicha kicha kicha kichacha....... Sabi the flow na him dey here
Chacha kicha kicha kicha kichacha it's a vibe oh
Boymx

I dey catch fire
Pour me omi tutu
Make you dey move your body like say you be kurkutu
Shoutout to awon goons mi
Guda dari uku
Amuzugu muzugu muzugu muzugunguzu.
Oya jump on the beat I dey flow
Who no go know no go know say he know
She like banana but I get dodo
She be Atakpe she claim Uhrobo
Who no like better thing now make I see
You sef you know as the thing e dey be
Many many things wey my eyes e don see
Them wan put me down
But my God e no gree

Number one on the countdown (Ehhh!!!)
I deserve the Ballon' dor (Ayaya!!!)
Any party wey we show face (Ehhh!!!)
They know sey we go shut am down (Ayaya!!!)
See my name e no be Vincent ( Ehhh!!!)
But I give you company (Ayaya!!!)
No be fluke no be accident (Ehhh!!!)
But the flows e dey Panda Mi (Ayaya!!!).
The girl she dey say I dey eye her (Ehhh!!!)
No access I deny her (Ayaya!!!)
The club e dey hot with no fire (Ehhh!!!)
Send me aza make I wire (Ayaya!!!)
Eden Hazard is a player (Ehhh!!!)
Santarabos is a prayer (Ayaya!!!)
Tiwa Savage is a slayer (Ehhh!!!)
Sabi the flow na him dey here (Ayaya!!!)

Baba God na your hand me I dey oo Odinaka (Odinaka chukwu)
Make una leave me make I flex my life hapumaka now ( hapumaka o)
Ye bari (ehn)
Samboribobo (sambaribobo)
Kale ni da kyau me sef I be Omo Ologoooooo

Chacha kicha kicha kicha kichacha
Chacha kicha kicha kicha kichacha it's a vibe oh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: ditweni, Moses Agbogun
Copyright: Lyrics © Sentric Music

Back to: BoyMX

BoyMX - Dey Here Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: BoyMX
Language: English
Length: 2:42
Written by: ditweni, Moses Agbogun
[Correct Info]
Tags:
No tags yet