BOYMX
BABY GIRL YOU KNOW ITS NOT
YO LEE
AHHHHN AHHHHHN
I KNOW SEY DEM DON TALK MANY THINGS BUT
BABY GIRL ITS NOT TRUE
THEY SAY THAT I'M A FVCK BOY
THEY SEY THAT I'M A FVCK BOY
THEY SAY THAT I'M A FVCK BOY
BUT BABY GIRL YOU KNOW ITS NOT TRUE
YOUR FRIENDS SAY THAT I'M A FVCK BOY ( AAAAHN)
ANWULI SAID THAT I'M A FVCK BOY (AAAAAAHN)
HOW WILL YOU SAY THAT I'M A FVCK BOY?
BUT BABY GIRL YOU KNOW ITS NOT TRUE
I KNOW SEY DEM GO TALK, NO BELIEVE EVERYTHING
EE GET SOME THINGS WEY DEM DON TALK WEY I DON DO
ME I NO FIT LIE BASED ON SEY NA YOU ARRANGE ME
I USED TO BE A PLAYER NO BE JOKE I WAS A RUNS BOY
GALLIVANTING ALL AROUND WITH GIRLS IN A CONVOY
FEELING FINE BOY BUT I KNEW SOMETHING WAS MISSING
COCONUT HEAD WEY I GET I NO DEY LISTEN
THEN YOU CAME AROUND AND MADE ME SEE A LITTLE DIFFERENT
NOW THEY SAY THAT I'M A FVCK BOY
THEY SEY THAT I'M A FVCK BOY
OHH THEY SAY THAT I'M A FVCK BOY,
BUT BABY GIRL YOU KNOW ITS NOT TRUE
YOUR FRIENDS SAY THAT I'M A FVCK BOY
JULIAN SAY THAT I'M A FVCK BOY
AMAKA SAY THAT I'M A FVCK BOY?
BUT BABY GIRL YOU KNOW ITS NOT TRUE
NA JEALOUSY DEY WORRY THEM SEY NA YOU I CHOOSE
AFTER ALL THE LOTS THAT IVE HAD NA YOU I CHOOSE
ORI MI O KPE TELE HEAD BEEN NO CORRECT
THEN YOU CAME AROUND, ME AND YOU WE START TO CONNECT
YOU CANT REALLY BLAME ME CUZ THE GIRLS WERE FLIRTING WITH ME
BOLANLE, KHADIJAH, MARY ATI WUNMI THEM GO JUST DEY CALL ME FOR THE PHONE SEY THEM MISS ME
SEY MAKE I FOLLOW COME FOR THEIR HOUSE THEY WANT TO SEE ME
YANZU NI NA CE MUSU SEY ME I NO DEY DO
IN MA ZASU KASHE NI NE MA ME I NO DO
NA YOU BE THE ONLY ONE WEY I DEY CALL BOO
ALL THESE OTHER GIRLS FOR THE STREET ARE GULLIBLE
THAT IS WHY THEY SAY THAT I'M A FVCK BOY
THEY SEY THAT I'M A FVCK BOY
OH THEY SAY THAT I'M A FVCK BOY,
BUT BABY GIRL YOU KNOW ITS NOT TRUE
YOUR FRIENDS SAY THAT I'M A FVCK BOY ( AAAH)
ANWULI SAID THAT I'M A FVCK BOY (AAAH)
HOW WILL YOU SAY THAT I'M A FVCK BOY?
BUT BABY GIRL YOU KNOW ITS NOT TRUE
NOW THEY SAID THAT I'M A FVCK BOY
THEY SEY THAT I'M A FVCK BOY (OH YEAH YEAH)
THEY SAY THAT I'M A FVCK BOY,
BUT BABY GIRL YOU KNOW ITS NOT TRUE
YOUR FRINDS SAY THAT I'M A FVCK BOY
ANWULE SAY THAT I'M A FVCK BOY
HOW WILL YOU SAY THAT I'M A FVCK BOY?
BUT BABY GIRL YOU KNOW ITS NOT TRUE
THEY SAY THAT I'M A FVCK BOY AAHHHN
OH THEY SEY THAT I'M A FVCK BOY
YOUR FRINDS SAY THAT I'M A FVCK BOY
JULIAN SAY THAT I'M A FVCK BOY
AMAKA SAY THAT I'M A FVCK BOY?
BUT BABY GIRL YOU KNOW ITS NOT TRUE
BOYMX
I KNOW SEY THEY DON TALK
BUT AS I DEY SO NA MY FINAL BUS STOP BE THIS
SABI THE FLOW DEY HERE SO
AII