Abi na taya you taya me o
Monica changi my preset o
Oh No!
I know my life nor dey concern you oo
Na me be the guy wey go dey with you o
Kololo kololo
You wan killie somebody
Kololo kololo after all o all o
Kololo kololo
You wan killie somebody
Kololo kololo upon all o all o
Abi na jazzy you dey want
Come to my play make i prove i be don
( Don jazzy )
Shey when you come to my life
Try all your best to dey handset o
(ajee )
An mi no like to dey talk o , compromise things i don't like
And mi no like to dey talk , see i compromise things i don't like
Oh wanna come tonight ei
I sabi do am my way
Shalaway no come to play
Solve all the things wey make she dey complain
Oh wanna come tonight ei
I sabi do am my way
Shalaway no come to play
Solve all the things wey make she dey complain
Kololo kololo
You wan killie somebody
Kololo kololo after all o all o
Kololo kololo
You wan killie somebody
Kololo kololo upon all o all o