Back to Top

Boyshade OSO - Soft Lyrics



Boyshade OSO - Soft Lyrics




Pizzazza boiz
Aah Oshey Boyshade

How far update,Where d money dey
Me I wan dey
Me no dey count all the scores wey them play
Cause' body don stand like I'm high in cocaine
Show me love,I show you love
Bring Pick up men don involve
Never go back only matching front
If the matter wan cast,me I mount my blood

Been on the grind since nobody wey know me
But it's okay
I know say na time for my own
Give them the vibes and melody daily
It's time for me to sit on the throne

Cause' everything soft
Ee go soft, ee go soft
Ee go soft,everything soft
Ee go soft,ee go soft
Ee go soft
Everything go soft
Ee don soft,ee don soft
Ee don soft,everything soft
Ee go soft,ee go soft
Ee go soft

Active I'm active
Obrigado Sharrrp Ohio
I'm Active
Past me logins for Cc
Converting to Btc
Bigger man shows and bigger man bows
Nah for Ghana must go,we dey show man power
I no be small pikin no dey carry me play
Ask Don pizzy where the money dey

Show me love,I show you love
Bring Pick up men don involve
Never go back only matching front
If the matter wan cast
Me I mount my blood

Cause' everything soft
Ee go soft, ee go soft
Ee go soft,everything soft
Ee don soft, ee don soft
Ee don soft,everything go soft
Ee go soft, ee go soft
Ee go soft,everything soft
Ee don soft, ee don soft
Ee go soft

Don pizzy ee go soft
Monish ee go soft
RichieFx ee go soft
Chris B ee go soft

Written by:Ogbonna Shedrach Onyebuchi
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Pizzazza boiz
Aah Oshey Boyshade

How far update,Where d money dey
Me I wan dey
Me no dey count all the scores wey them play
Cause' body don stand like I'm high in cocaine
Show me love,I show you love
Bring Pick up men don involve
Never go back only matching front
If the matter wan cast,me I mount my blood

Been on the grind since nobody wey know me
But it's okay
I know say na time for my own
Give them the vibes and melody daily
It's time for me to sit on the throne

Cause' everything soft
Ee go soft, ee go soft
Ee go soft,everything soft
Ee go soft,ee go soft
Ee go soft
Everything go soft
Ee don soft,ee don soft
Ee don soft,everything soft
Ee go soft,ee go soft
Ee go soft

Active I'm active
Obrigado Sharrrp Ohio
I'm Active
Past me logins for Cc
Converting to Btc
Bigger man shows and bigger man bows
Nah for Ghana must go,we dey show man power
I no be small pikin no dey carry me play
Ask Don pizzy where the money dey

Show me love,I show you love
Bring Pick up men don involve
Never go back only matching front
If the matter wan cast
Me I mount my blood

Cause' everything soft
Ee go soft, ee go soft
Ee go soft,everything soft
Ee don soft, ee don soft
Ee don soft,everything go soft
Ee go soft, ee go soft
Ee go soft,everything soft
Ee don soft, ee don soft
Ee go soft

Don pizzy ee go soft
Monish ee go soft
RichieFx ee go soft
Chris B ee go soft

Written by:Ogbonna Shedrach Onyebuchi
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Shedrach Ogbonna
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Boyshade OSO



Boyshade OSO - Soft Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Boyshade OSO
Language: English
Length: 2:21
Written by: Shedrach Ogbonna
[Correct Info]
Tags:
No tags yet