Girlie na lie if i say I no want you
Be like say i dey jonze if i go lose you
Cos everything about you is so special (girl you special)
And i hope that you realize
Say for you i've been singing for a while
Don't wanna see you with another man
Anytime you do girl u know that it makes me sad
(Oeei) Omoge oo
Na you wey dey rise my tempera
Love you everyday
Follow me to my place
Sing you some melody
Cos you one of a kind
Omoge oo
Na you wey dey rise my tempera
Love you everyday
Follow me to my place
Sing you some melody
Cos you one of a kind
Omo you dey my body and soul
Only u I no fit to let go
Carry your matter for head like dread lock
Leave other Guys make dem dey jealous
Omo you dey my body and soul
Only u I no fit to let go
Carry your matter for head like dread lock
Leave other Guys make dem dey jealous
Woju mi ii
Sofunmi
Tell me say you really love me
Whenever you lonely
I'll be coming
To keep your company
And Omoh I can't deny o
Your body bad
You burst my mind
With you girl me I feel alive no lie
Yeah You so divine oo no lie
Tell me tell me tell me
Do you really love me
No do me corny
I'll be down when you calling
Your phone i be calling
Don't keep me waiting
Cos you got me worried
Ah my Mona Lisa
Think I told you the one I need now
With you girl me I see forever
I don't wanna do without you for life (iiiyahh)
Omo you dey my body and soul
Only u I no fit to let go
Carry your matter for head like dread lock
Leave other Guys make dem dey jealous
Omo you dey my body and soul
Only u I no fit to let go
Carry your matter for head like dread lock
Leave other Guys make dem dey jealous