Moving
I've been moving
Moving
I've been moving
Move me
Nothing dey move me
Movie
Life no be movie
Water no get enemy
Me I be water o
Wetin my eyes don see
I no fit talk am o
Many friends turn enemies
Because of raba o
Anything way you see
Na your own kpala o
Moving
I've been moving
Moving
I've been moving
Move me
Nothing dey move me
Movie
Life no be movie
It's Telbiis mix
Many friends turn enemy
Anything way you see