Kidda x
Family go loose guard you
Talk more of padi wey you regard oh
(Ajeh)
Na why I mount my guard o
With oluwa na my God e dey for my side o
(Ajeh)
Stop to de depend oh,
On your fellow brother man, you sef you go work oh
(Ajeh)
As you de work make decide oh
On part to follow, me I follow jah o
Verrrr
Na why you see I balance
I balance I balance I balance
Because eledumare cover me
He cover he cover he cover me
Na why you see I balance
I balance I balance I balance
Cause I put my trust on jah
Na him obara naim he use take de cover me
(Ajeh)
Je je li, je je li, je je li
Je je li, je je li, je je li
Je je li, je je li, je je li
Na him obara naim he use take de cover me
Trust na matter wey dem no de carry play
If you carry am play dem go use you play, omo
Trust no body make you trust on jah
Cause him no be man he no go break your trust, omo
I de for you, I de for you
Everything go end when the reggae turn to blues
Me I no mind anything when you choose
Cause where I put my refuge na where I no go loose
Na why you see I balance
I balance I balance I balance
Because eledumare cover me
He cover he cover he cover me
Na why you see I balance
I balance I balance I balance
Cause I put my trust on jah
Na him obara naim he use take de cover me
(Ajeh)
Je je li, je je li, je je li
Je je li, je je li, je je li
Je je li, je je li, je je li
Na him obara naim he use take de cover me