Yeah
They call me Bright B
Vibez
Parara
Parara
Parara
Parara
Bright B
Since dem born me
Blessings dey follow me
The doors to my blessings
Can't never be locked
The doors to my blessings
Can't never be locked
Shey nah god wey gimme
Dis melody make I use am
Change my story
Even in my hood dem dey feel me
Day by day oh no
I dey give thanks to my maker
Day by day
I dey give thanks to the most high
So mi say
So mi say
So mi say
So mi say
So mi say
Baby dance to my disco
So mi say
So mi say
So mi say
Baby dance to my rhythm and blues
So mi say
So mi say
Baby dance to my disco
So mi say
So mi say
Baby dance to my rhythm and blues
When God gimme the vision
To my ambition oh no
I no fit loose guard am yeah
I'm so greatful for this moment
Make I dey where the vibe dey
Baby girl shake your Ikebe
Follow My lead make I carry go
Where you never go
Omo la ti Ke ke re
Oluwa bright B non ni
Omo la ti Ke ke re
Oluwa bright B non ni
I dey pray every day baba god
Make you blessed my way my way
I no dey form say I holy
Nobody holy pass
So mi say
So mi say
Baby dance to my disco
So mi say
So mi say
Baby dance to my rhythm and blues
So mi say
So mi say
Baby dance to my disco
So mi say
So mi say
Baby dance to my rhythm and blues
Parara
Parara
Parara
Parara
Itz your Boi Bright B
So mi say So mi say
So mi say So mi say
So mi say