Back to Top

Broskidino - No gree 4 anybody Lyrics



Broskidino - No gree 4 anybody Lyrics




All of dem boyz dem bad

Alhamdulillah

For the good and bad

Broskidino

Wetin deh wan make I do

I know wetin I deh do

Deh been deh think say I be fool

Feeling so cool on my end

I know wetin I deh do

Me I go do anything weh u think say man no fit do

I just wan deh my lane I no wan stress anybody

Na money matter make me sanle

Koni da fun anybody

Ole ni everybody

No gree for anybody

So many things don sup

Wey man no fit talk o

I never get money

E jo mi ko

No be my fault

A lot is bothering my mind

Na why I deh avoid see finish

Awon ko lo da mii

Oti mo ohun to fe funmi

Money got me working everyday

Everyday no holiday

Shey nah butter deh delay my bread

Shey nah butter deh make my bread tey

God if nah butter deh delay my bread

If nah butter deh make my bread tey

Ma fe Epa jeh

Mio ni shey Ibajeh

I no go do bad ra ra

Mio ni shey Ibajeh

Mio ni shey ibajeh eh

Who get God know deh fall

One man mopol mio foo

Olorun ju eda lo

I no deh party

Keeping myself on a low

Steady grinding non stop

Working my ass way up

Olorun ju eda lo

I put my life on check

Feeling so cool on my end

I keep it 100

Man no fi die

Me no deh tire

Man no fi lie

Me no deh tire

Holy water

Pour me water

Shower your blessings on me

Me no deh gree nobody

I just wan deh my lane

I no wan stress anybody

Na money matter

Make me sanle koni da fun anybody

Ole ni everybody

No gree for anybody

So many things don sup

Wey man no fi talk

I be hustler

Steady grinding

I get formula

Yeah mommy dah gbana

Make deh no kpai me

For my mama

Who get God no deh fall

One man mopol mio fo

Olorun ju eda lo

I no deh party

Keeping myself on a low

Steady grinding non stop

I just wan deh my lane

I no wan stress anybody

Na money matter

Make me sanle koni da fun anybody

Ole ni everybody

No gree for anybody

So many things don sup

Wey man no fi talk
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

All of dem boyz dem bad

Alhamdulillah

For the good and bad

Broskidino

Wetin deh wan make I do

I know wetin I deh do

Deh been deh think say I be fool

Feeling so cool on my end

I know wetin I deh do

Me I go do anything weh u think say man no fit do

I just wan deh my lane I no wan stress anybody

Na money matter make me sanle

Koni da fun anybody

Ole ni everybody

No gree for anybody

So many things don sup

Wey man no fit talk o

I never get money

E jo mi ko

No be my fault

A lot is bothering my mind

Na why I deh avoid see finish

Awon ko lo da mii

Oti mo ohun to fe funmi

Money got me working everyday

Everyday no holiday

Shey nah butter deh delay my bread

Shey nah butter deh make my bread tey

God if nah butter deh delay my bread

If nah butter deh make my bread tey

Ma fe Epa jeh

Mio ni shey Ibajeh

I no go do bad ra ra

Mio ni shey Ibajeh

Mio ni shey ibajeh eh

Who get God know deh fall

One man mopol mio foo

Olorun ju eda lo

I no deh party

Keeping myself on a low

Steady grinding non stop

Working my ass way up

Olorun ju eda lo

I put my life on check

Feeling so cool on my end

I keep it 100

Man no fi die

Me no deh tire

Man no fi lie

Me no deh tire

Holy water

Pour me water

Shower your blessings on me

Me no deh gree nobody

I just wan deh my lane

I no wan stress anybody

Na money matter

Make me sanle koni da fun anybody

Ole ni everybody

No gree for anybody

So many things don sup

Wey man no fi talk

I be hustler

Steady grinding

I get formula

Yeah mommy dah gbana

Make deh no kpai me

For my mama

Who get God no deh fall

One man mopol mio fo

Olorun ju eda lo

I no deh party

Keeping myself on a low

Steady grinding non stop

I just wan deh my lane

I no wan stress anybody

Na money matter

Make me sanle koni da fun anybody

Ole ni everybody

No gree for anybody

So many things don sup

Wey man no fi talk
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ayodele Sonubi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Broskidino



Broskidino - No gree 4 anybody Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Broskidino
Language: English
Length: 3:17
Written by: Ayodele Sonubi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet