Back to Top

Brownboi Vbz - Paso Lyrics



Brownboi Vbz - Paso Lyrics




Let's get it started
I like the madness and the trips
E dey be like say me I don kolo
I hate silence and i gats remind dem
Say I get anthem wey fit burst their polo
It's a bad man thing so don get it twisted
Better get it instead
Don't you puff my colo
I go drive you crazy but I no get license
Me I be like indrive mo ma gbe e de be
Umm
I'm standing on business
As I Dey mind my business it's not your business
No come to dey kill my vibes
You know bad energy it is not allowed
Make the gbedu just Dey flow
Ki everybody kan ma gbe body
Make I just Dey puff my loud
Don't come to dey speak vocabulary
Sho mo pe mi o gbo china

Ka wa ma mi lengbe dey go
Paso o play ni beyen mo
Ka sha ma mi lengbe dey go
Brown lon play ni beyen se
Ka wa ma mi lengbe dey go
Jibola o play ni beyen mo
Ka sha ma mi lengbe dey go
Brown lon play ni beyen se

Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go
Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go
Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go
Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go

No time to Dey waste time
Me I know very soon won ma to da mo
Just shake and move to the sound
Make your body and my body ko ma kan ra won
I don't need your attention
Stop dancing with caution
No go dey slogodo
We never reach bustop
Ayyy baby make you fire bazooka

I'm standing on business
As I Dey mind my business it's not your business
No come to Dey kill my vibes
You bad energy it is not allowed
Make the gbedu just Dey flow
Ki everybody kan ma gbe body
Make I just Dey puff my loud
Don't come to dey speak vocabulary
Sho mo pe mi o gbo china

Ka wa ma mi lengbe dey go
Paso o play ni beyen mo
Ka sha ma mi lengbe dey go
Brown lon play ni beyen se
Ka wa ma mi lengbe dey go
Jibola o play ni beyen mo
Ka sha ma mi lengbe dey go
Brown lon play ni beyen se

Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go
Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go
Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go
Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Let's get it started
I like the madness and the trips
E dey be like say me I don kolo
I hate silence and i gats remind dem
Say I get anthem wey fit burst their polo
It's a bad man thing so don get it twisted
Better get it instead
Don't you puff my colo
I go drive you crazy but I no get license
Me I be like indrive mo ma gbe e de be
Umm
I'm standing on business
As I Dey mind my business it's not your business
No come to dey kill my vibes
You know bad energy it is not allowed
Make the gbedu just Dey flow
Ki everybody kan ma gbe body
Make I just Dey puff my loud
Don't come to dey speak vocabulary
Sho mo pe mi o gbo china

Ka wa ma mi lengbe dey go
Paso o play ni beyen mo
Ka sha ma mi lengbe dey go
Brown lon play ni beyen se
Ka wa ma mi lengbe dey go
Jibola o play ni beyen mo
Ka sha ma mi lengbe dey go
Brown lon play ni beyen se

Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go
Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go
Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go
Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go

No time to Dey waste time
Me I know very soon won ma to da mo
Just shake and move to the sound
Make your body and my body ko ma kan ra won
I don't need your attention
Stop dancing with caution
No go dey slogodo
We never reach bustop
Ayyy baby make you fire bazooka

I'm standing on business
As I Dey mind my business it's not your business
No come to Dey kill my vibes
You bad energy it is not allowed
Make the gbedu just Dey flow
Ki everybody kan ma gbe body
Make I just Dey puff my loud
Don't come to dey speak vocabulary
Sho mo pe mi o gbo china

Ka wa ma mi lengbe dey go
Paso o play ni beyen mo
Ka sha ma mi lengbe dey go
Brown lon play ni beyen se
Ka wa ma mi lengbe dey go
Jibola o play ni beyen mo
Ka sha ma mi lengbe dey go
Brown lon play ni beyen se

Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go
Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go
Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go
Ka sha ma mi lengbe mi lengbe dey go
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Oyebamiji Nathaniel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Brownboi Vbz



Brownboi Vbz - Paso Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Brownboi Vbz
Language: English
Length: 3:38
Written by: Oyebamiji Nathaniel
[Correct Info]
Tags:
No tags yet