I don dey feel sober again
I no dey take soda again I don Dey drink shayo again
E just Dey be like say I craze
My head dey be like say e don dey spin again
Uuh uuh
It's so cold
My body is so damn freezing like my granny is alive again
I don hear the voice again
E don dey speak to me again
Easy breezy
Easy breezy
Easy breezy
Easy breezy
Easy breezy
I hope this pain will fade away
But I'm still feeling all the same
I think my past is chasing me away
E been chasing me again
Dem been asking
If I no dey call on jehova again
Sometimes when I look inna me papi eye
E Dey do me like say make I Dey cry
Many things wey he talk say e sup for him life
Many demon wey he fight so me I go survive
But still I Dey strive to survive
Why I still dey strive to survive
Woahh woah woah
So take me home
Why don't you take me home
Take me home
Take me home
Why don't you take me home
I don dey feel sober again
I no dey take soda again I don Dey drink shayo again
E just Dey be like say I craze
My head dey be like say e don dey spin again
Uuh uuh
It's so cold
My body is so damn freezing like my granny is alive again
I don hear the voice again
E don dey speak to me again
Easy breezy