Back to Top

Bwoi Wealth - Yawa Dem Lyrics



Bwoi Wealth - Yawa Dem Lyrics
Official




Awhudis?
Abwoi WEALTH
The Yawa don gas for them head
Cos me I no dey settle for less
Jehovah don dey handle my case
Make my own level come dey elevate
E be Yawa, Yawa, Yawa, Yawa, Yawa
I dey giddem for here
E be Yawa, Yawa, Yawa, Yawa, Yawa
I dey giddem formation
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
The Yawa don gas inside air
People dey cover face, e be me dey cap here
24/7 21 my savage
I dey giddem jara, even when I dey have less... Wo
Kpos Kpos Kpos till they gbes
Kpos Kpos Kpos till I do am my way
Inside Ojodu beggar, many people still dey beg
I dey giddem like Nwanaeri, I dey tear tear
Abeg no dey pompori
My own nigga come dey form for me?
My own poison dey for my body
No be me, no be you, all of us holy
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
I be king maker
I be one Jigga
I deny Peter
Wey deny Jesus
I'm in Duke's Villa
Smoking no cigar
Gimme Brown paper
Lemme write letter
Do you see me coming from afar?
Do you see a poor boy going this far?... Yes
Do you see me making mama proud?
Am so here, I dey go this far
Lagos city stand up, y'all should turn up
Ph city wadup? Y'all should turn up
Ai city ganged up, like my life a setup
I never lied I'm setup, y'all should try and level up
You should try and level up
You should try and level up
You should try and level up
You should try and level up
The Yawa don gas for them head
Cos me I no dey settle for less
Jehovah don dey handle my case
Make my own level come dey elevate
E be Yawa, Yawa, Yawa, Yawa, Yawa
I dey giddem for here
E be Yawa, Yawa, Yawa, Yawa, Yawa
I dey giddem formation
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Awhudis?
Abwoi WEALTH
The Yawa don gas for them head
Cos me I no dey settle for less
Jehovah don dey handle my case
Make my own level come dey elevate
E be Yawa, Yawa, Yawa, Yawa, Yawa
I dey giddem for here
E be Yawa, Yawa, Yawa, Yawa, Yawa
I dey giddem formation
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
The Yawa don gas inside air
People dey cover face, e be me dey cap here
24/7 21 my savage
I dey giddem jara, even when I dey have less... Wo
Kpos Kpos Kpos till they gbes
Kpos Kpos Kpos till I do am my way
Inside Ojodu beggar, many people still dey beg
I dey giddem like Nwanaeri, I dey tear tear
Abeg no dey pompori
My own nigga come dey form for me?
My own poison dey for my body
No be me, no be you, all of us holy
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
I be king maker
I be one Jigga
I deny Peter
Wey deny Jesus
I'm in Duke's Villa
Smoking no cigar
Gimme Brown paper
Lemme write letter
Do you see me coming from afar?
Do you see a poor boy going this far?... Yes
Do you see me making mama proud?
Am so here, I dey go this far
Lagos city stand up, y'all should turn up
Ph city wadup? Y'all should turn up
Ai city ganged up, like my life a setup
I never lied I'm setup, y'all should try and level up
You should try and level up
You should try and level up
You should try and level up
You should try and level up
The Yawa don gas for them head
Cos me I no dey settle for less
Jehovah don dey handle my case
Make my own level come dey elevate
E be Yawa, Yawa, Yawa, Yawa, Yawa
I dey giddem for here
E be Yawa, Yawa, Yawa, Yawa, Yawa
I dey giddem formation
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
All time, Yawa dem
Kpos Kpos I dey wahala dem
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Joel Awoke
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Bwoi Wealth



Bwoi Wealth - Yawa Dem Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Bwoi Wealth
Language: English
Length: 3:02
Written by: Joel Awoke
[Correct Info]
Tags:
No tags yet