Uhhhh yeah
Yeahhh I'm on go
I for dey your place
Make you come today
I no fit explain
I no won dey say
I no go ever
Leave you today
Hear you say
If I ever lie to you
Make water carry me
Go away cause na you I choose
Na you I choose
I no ever run from you
Na that situation wey go
Break my heart I no want e cruise
I no want cruise
Ohemma because of you
I beat my chest
Na you I want
No other girl
I no know
Wetin I fit
To gain
If I no ever ever love you chei
I no go ever use you play
Be your lover
Put me on replay
Dey my ship
Make I dey sail
I go love you
Forget Wetin Uche say
I've been on the road
My phenomenal
I no go fit to doubt
This your love yeah
I'm here to love forget truth or dare
Peace of mind
Make your mind dey rest
And I'll be your man
I don't know if it's loud
When I'm thinking
Cause the way
You fine
Dey burst my mind
You be my baby girl
I've cheated many girls
I know
I'm scared to be a victim
But I know say my baby
No go do the same
Because of you wey
I be my chest
Na you I want no other girl
I no know Wetin I fit to gain
If I no ever love you chei
I no go ever ever use you play
Be your lover
Put me on replay
Dey my ship
Make I dey sail
I go love you
Forget Wetin Uche say
I've been on the road
My phenomenal
I no go fit to doubt
This your love yeah
I'm here to love forget truth or dare
Peace of mind
Make your mind dey rest
And I'll be your man
I've been on the road
My phenomenal
I no go fit to doubt
This your love yeah
I'm here to love forget truth or dare
Peace of mind
Make your mind dey rest
And I'll be your man
Linch ....
Go girl
Casper Di
Go girl
It's alright
You know
Yeah it's alright
Zeh