Back to Top

Cheebancs - Joy (feat. Ceeboi) Lyrics

Cheebancs - Joy (feat. Ceeboi) Lyrics

Yeah yeah yeah
Yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah

It's prime d vibe

Cheebancs ceeboi

Shitor baby girl na shitor
Baby girl you pepper dem like shitor
Tell enemies say make dem shut up

As i see you like this my baby i dey get joy oh
Ah ah
I dey get joy oh ah ah
I been don dey loose joy oh oh oh aje

As i see you like this my baby i dey get joy oh
Ah ah
I dey get joy oh ah ah
I been don dey loose joy oh oh oh aje

When i woke up this morning i Prayed for my bae
I pray make we dey, i pray say Anywhere she dey
Baba keep her safe for me e e
Because because
Na only you i wan dey love abeg
No be whot i no wan dey shove abeg
Liquid i no go dissolve abeg
Omoh mathematics i go solve abeg

You go dey for me
No come, come dey play for me
If na money i go pay noni
Baby girl i don't wanna be funny
See...

No mind them no mind them
If them start to dey talk
Dem dey want to disturb
Baby iwo sha ma wo ran aje
No see them no see them
Them go dey shoot their shot
Me i go dey block their gun
Na you i go dey give my returns aje
You give me jo jo joy (Joy)
You give lo lo love (Love)
You give me jo jo joy
Na wetin i go give in return aje
You give me jo jo joy
You give lo lo love
You give me happiness
Na you i go want to dey lo lo lo lo love

See

You go dey for me
No come, come dey play for me
If na money i go pay noni
Baby girl i don't wanna be funny
See...

Girl laughs, it's prime d vibe on the mix
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Promise Chukwugoziem
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Cheebancs

Cheebancs - Joy (feat. Ceeboi) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Cheebancs
Language: English
Length: 2:58
Written by: Promise Chukwugoziem

Tags:
No tags yet