Back to Top

CHEELZ - Talk About Lyrics

CHEELZ - Talk About Lyrics
Official

Look at me
Nigga look at me
I Dey laugh no mean say I no Dey kill
If you cap I no cap
No mean say I no believe
Make you reason wetin you dey talk make you no delete
Look at me
Look at me
Nigga f*cking look at me

No delete

You be man you no suppose to dey run your mouth
No be everything you go talk about

Aaah.... Maka Chukwu
If no be for God me sef I for don do juju
No reason am atall
I'm the kind of person to pull up with 3 or 4 gees and the only you thing you hear is nwanne biko si butuoo

Locked up at this bus stop
Yea I'm stuck up but I never f*cked up
You a snitch I swear I cut your tongue off
Money is never enough like small chops

Now I see you running like a dealer
I stand strong never fall like a pillar
Real Niggas know a real nigga should never switch up on a nigga to get bigger

You too talk no dey do am
If your guy Na king no mean say you go be Judas
Aah see wait, I'm a king when I pull up
Any rapper come around I go eat am up for dinner

Rap is a feeling
If you never get am
Then you go know say the flow Na Queen
You never check am

I never drop bars I'm plain like white paper
The only dream is to be rich and get richer

Balling Balling, Steady balling like Dybala
Everything I do, meehn I'm never into drama
Running Running, Never running from my Goals
If you a snitch, then I hope you believe in this Karma

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Chinedum Emeasoba
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Chinedum Emeasoba

Back to: CHEELZ

CHEELZ - Talk About Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: CHEELZ
Length: 2:57
Written by: Chinedum Emeasoba
[Correct Info]
Tags:
No tags yet