Back to Top

Chukason Don - Highness Lyrics



Chukason Don - Highness Lyrics
Official




Oboy na wa oh
Dj Dj
Wetin dey happen
Where all my guys them
Where my guy
Where my babe
Where my car key
Oboy I don high oh
I no dey even see well self
Oboy
Where everybody
How I want take go house
Who want carry me go now
Oboy
I don enter wahala oooh
Where to go
I don't know where to go
I don maya, I don high
I don't know where to go
Where to go
I don't know where to go
I don maya, I don gbef
I don't know where to go
Ouuuh na na na
Ouuuh yeah
Ouuuh na na na na na eey
Come on
Eyia si eba pua osi si so
Obu mmadu si gi wua n manya
Ina wua ya e che na o' mmiri ka ina wua
Oga gbu gi gwo gwo ta
Ogbu gbu le asa awuru
Where is my car key
Hehehe
Where is my girl friend
Hehehe
Oga egbu gi gwo gwo
Nne biko suffering do me jejely
Calm down she say make I calm
She say make I
Calm down down
You you Ma ma
Biggie biggie caba caba
She from Canada
Boys oyea
I'm so high right now
I don't know where to go ooooh
Where to go
I don't know where to go
I don maya, I don high
I don't know where to go
Where to go
I don't know where to go
I don maya, I don gbef
I don't know where to go
Ouuuh na na na
Ouuuh yeah
Ouuuh na na na na na eey
I'm so high right now
I don't know where to go ohh oh oh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Oboy na wa oh
Dj Dj
Wetin dey happen
Where all my guys them
Where my guy
Where my babe
Where my car key
Oboy I don high oh
I no dey even see well self
Oboy
Where everybody
How I want take go house
Who want carry me go now
Oboy
I don enter wahala oooh
Where to go
I don't know where to go
I don maya, I don high
I don't know where to go
Where to go
I don't know where to go
I don maya, I don gbef
I don't know where to go
Ouuuh na na na
Ouuuh yeah
Ouuuh na na na na na eey
Come on
Eyia si eba pua osi si so
Obu mmadu si gi wua n manya
Ina wua ya e che na o' mmiri ka ina wua
Oga gbu gi gwo gwo ta
Ogbu gbu le asa awuru
Where is my car key
Hehehe
Where is my girl friend
Hehehe
Oga egbu gi gwo gwo
Nne biko suffering do me jejely
Calm down she say make I calm
She say make I
Calm down down
You you Ma ma
Biggie biggie caba caba
She from Canada
Boys oyea
I'm so high right now
I don't know where to go ooooh
Where to go
I don't know where to go
I don maya, I don high
I don't know where to go
Where to go
I don't know where to go
I don maya, I don gbef
I don't know where to go
Ouuuh na na na
Ouuuh yeah
Ouuuh na na na na na eey
I'm so high right now
I don't know where to go ohh oh oh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Chuks Aniagwu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Chukason Don



Chukason Don - Highness Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Chukason Don
Language: English
Length: 2:46
Written by: Chuks Aniagwu

Tags:
No tags yet