Let em know mi I come from Ghana
And I promise on my honour
I go blow like French Montana
Dem no go see me coming like Burna
Let em know mi I come from Ghana
And I promise on my honour
I go blow like French Montana
Dem no go see me coming like Burna
For my room oh
I dey write oh
Ahkan produce oh
Then it's a hit oh
Long time I had a vision
Ain't nobody know I'm on a mission
I'm my own competition
Nobody nobody nobody can imagine
I drop a song and it's a banger
Now everybody come dey wonder
Who be this guy wey dey conquer
I be making money call me Asuma Banda
You know say I bad oh
I make em go mad oh
I can never never be stopped oh
I dey take over on God oh
Cobbi tell em say
Let em know mi I come from Ghana
And I promise on my honour
I go blow like French Montana
Dem no go see me coming like Burna
Let em know mi I come from Ghana
And I promise on my honour
I go blow like French Montana
Dem no go see me coming like Burna
For my room oh
I dey write oh
Ahkan produce oh
Then it's a hit oh
Let them know me I come Nima
Yea and I promise on my honor
I go carry my mama go Mecca
You go see success and sing Hosanna
Me I dey do am real dem dey wonder
How come the Zongo boy still dey conquer
A nuh wakanda but dem call me black panther
Player hater I say commot for my way
Ebi Baba God guide my way
Ghana boy no go lose the way haha
See I no dey bother bother
From ghana we deh cross boarder boarder
When I touch down dem dey call me the Borga Borga
Foreign girls still deh holla holla , yeahhh
For my room oh
I dey write oh
Ahkan produce oh
Then it's a hit oh