Back to Top

Czah The Dream - Bless Me (feat. Temadey) Lyrics



Czah The Dream - Bless Me (feat. Temadey) Lyrics
Official




If you bless me I no go vex oh
Baba bless me till the end oh
I want to pull up in a Benz oh
Make big money with my friends oh
I been on my knees have been praying everyday k'ori mi tete wa bamishe
I no won later dey shalaye
'Bout my feelings or even my pains
Aburo yapa leyin mi won por gan
If I no get I fit to get bobo
See majo loo ni marle mi maa so
See I pray forward omo mi u no go fall
See maa lowo
Aje mo maa kolemole
Owo totowo ni maa bawon nilaye
Mo maa ra Lamborghini, maa te marle mi saye
Ori owo lorimi mi oni si won waye
Oh Lord, my God
Bless my years make I live long
Maa soro ju ko maa lo fall
Aye yii gba jeje life dey tough ahh
If you bless me I no go vex oh
Baba bless me till the end oh
I want to pull up in a Benz oh
Make big money with my friends oh
See maa lowo
Aje mo maa kolemole
Owo totowo ni maa bawon nilaye
Mo maa ra Lamborghini, maa te marle mi saye
Ori owo lorimi mi oni si won waye
Oh Lord, my God
Bless my years make I live long
Maa soro ju ko maa lo fall
Aye yii gba jeje life dey tough
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

If you bless me I no go vex oh
Baba bless me till the end oh
I want to pull up in a Benz oh
Make big money with my friends oh
I been on my knees have been praying everyday k'ori mi tete wa bamishe
I no won later dey shalaye
'Bout my feelings or even my pains
Aburo yapa leyin mi won por gan
If I no get I fit to get bobo
See majo loo ni marle mi maa so
See I pray forward omo mi u no go fall
See maa lowo
Aje mo maa kolemole
Owo totowo ni maa bawon nilaye
Mo maa ra Lamborghini, maa te marle mi saye
Ori owo lorimi mi oni si won waye
Oh Lord, my God
Bless my years make I live long
Maa soro ju ko maa lo fall
Aye yii gba jeje life dey tough ahh
If you bless me I no go vex oh
Baba bless me till the end oh
I want to pull up in a Benz oh
Make big money with my friends oh
See maa lowo
Aje mo maa kolemole
Owo totowo ni maa bawon nilaye
Mo maa ra Lamborghini, maa te marle mi saye
Ori owo lorimi mi oni si won waye
Oh Lord, my God
Bless my years make I live long
Maa soro ju ko maa lo fall
Aye yii gba jeje life dey tough
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Temidire Adebayo, Ayomide Omosebi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Czah The Dream



Czah The Dream - Bless Me (feat. Temadey) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Czah The Dream
Language: English
Length: 2:22
Written by: Temidire Adebayo, Ayomide Omosebi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet