Back to Top

Welcome [Album] Video (MV)

Performed By: Daddy Showkey
Length: 4:10
Written by: John Asiemo

Daddy Showkey - Welcome [Album] Lyrics
Official

Ẹ jọ'ọ ta ló ni mótò L A 7 7 1
Gbe kúrò lọ'nà Daddy Showkey fẹ' wọlé
Abegi o person wey e get moto L A 7 7 1
Comot am for moto road Daddy Showkey wan come insi-i-i-de
Òní gbé mótò ẹ kúrò lọ' o gbọ́ pé Daddy Showkey fẹ' wọlé

Congratulation
And jubilation
Celebration
In our Nation
Una hear me
Congratulation
And Jubilation
Celebration
In our Nation

Welcome Daddy Showkey welcome
Welcome Daddy Showkey welcome
Una hear me welcome Daddy Showkey welcome
Welcome Daddy Showkey welcome

How where you go a longtime welcome
Me dey for me here me still'n ghetto welcome
Hello mummy hello daddy welcome
Hi uncle hello aunty welcome
All the children how una dey welcome
All the people how una dey welcome
Boys and girl dem how una dey welcome
Man and woman how una dey welcome

Move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba'Tanjaja know say you run the show
Una fit hear me again
Move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba'Tanjaja know say you run the show

So me tell dem move on Daddy Showkey
I'm gonna to the top when you get to the top
You are go tey till they come
Me ball move on Daddy Showkey
I'm gonna to the top when you get to the top
You are go tey they go come
So move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba'Tanjaja know say you run the show
So me tell them move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba'Tanjaja know say me run the show
So me tell them

Congratulation
And jubilation
Celebration
In our Nation
Una hear me congratulation
And Jubilation
Celebration
In our nation

Welcome Daddy Showkey welcome
Welcome Daddy Showkey welcome
Welcome Daddy Showkey welcome
Welcome Daddy Showkey welcome

How where you go a longtime welcome
Me dey for me here in the ghetto welcome

Ẹ' jọ' o
Daddy Showkey l'ágbolé
Kò sí 'yawèrè
No yawa
Kò sí ' fòyà
Ìbẹ'rù ò sí mọ'
Ire ni
Against galala

Move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba'Tanjaja know say you run the show
So me tell them
Move on move on move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba'Tanjaja know say you run the show
So me tell them
Move on move on move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba'Tanjaja know say you run the show
Una hear me
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: John Asiemo
Copyright: Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.

Tags:
No tags yet