(Z3na)
I notice people wan kpai for my mata
(But why o? But why o?)
I just dey live my life the way I like am
Now everybody wan get opinion
Opinion, 'pinion, 'pinion
Now why you think you got an opinion?
Opinion, 'pinion, 'pinion
Dey for ya lane, my brother man
Nothing concern you if I wan smoke my Canada
Reach gwagwalada
Or if I carry ashana na my cross make I carry (carry)
Mind your business no dey check me
Only money wey concern me
I dey f*ck up, yes, I gree
I gree o, I gree
Me no get time to shalaye o (shalaye)
Just wan parte o (parte)
Drink my beer in peace (with turkey)
Gbemi trabaye o, ah
Just want to jaiye o (jaiye)
Kilo gbade o gbade ('bade)
Call Anita and Sade
Me I just want to trabaye, uh
I notice people wan kpai for my mata
(But why o? But why o?)
I just dey live my life the way I like am
Now everybody wan get opinion
Opinion, 'pinion, 'pinion
Now why you think you got an opinion?
Opinion, 'pinion, 'pinion
He no too fine like that (no)
I no even like him music like that (not like that, yeah)
He for try to sound more like Wizzy or that
New boy wey Don Jazzy give the contract, oh lo lo
Leave that guy (guy)
I try to advice am he no reply ('ply)
The number I get sef e no gree dial
See am with one babe for that wimpy side but
Me no get time to shalaye o (shalaye)
Just wan parte o (parte)
Drink my beer in peace (with turkey)
Gbemi trabaye o, ah
Just want to jaiye o (jaiye)
Kilo gbade o gbade ('bade)
Call Anita and Sade
Me I just want to trabaye, uh (hey)
Strum that guitar right now
(It's STG)