Shey u know its magic with us
Buh all i see is hating on us
Bad belle wan judge the boy
Buh the confidence is proving too strong
Man dey on lowkey
Buh na steady we dey push P
Before you advice me
Try dey practise wetin u dey preach
Shey u wan to see what I can do
Don't test me I'm no fool
I nor shine my 32
My new gyal gat me feeling deja vu
I've thought about it too
Make nobody spoil my groove
What you Gon do
When I come through
No higher power
In my bando
Amapiano
Make my mind cool
Ball pass okocha
I am that good
What you Gon do
When I come through
No higher power
In my bando
Amapiano
Make my mind cool
Ball pass okocha
I am that good
Steady steady trabaye
All ma goons on shalaye
Plenty blessings everyday
Na my gbedu dem dey play
So so take my pain away
No stress
Joy dey come today
Shey u wan to see what I can do
Don't test me I'm no fool
I nor shine my 32
My new gyal gat me feeling deja vu
I've thought about it too
Make nobody spoil my groove
What you Gon do
When I come through
No higher power
In my bando
Amapiano
Make my mind cool
Ball pass okocha
I am that good
What you Gon do
When I come through
No higher power
In my bando
Amapiano
Make my mind cool
Ball pass okocha
I am that good