Back to Top

Dammy dray - Chop & Slide (omaema) Lyrics

Official

Hi babe
Are you leaving me now ?
Why ?
But I love you
I don't love you dammy
I love you
I don't love you Dammy
I love you
Fvck
If you give me love I no go chop your eye,
Omaema
I no be that kind guy wey go fit to chop and slide,
Omaema
If you give me love I no go chop your Eye eh
Omaema
I no be that kind guy wey go fit to Chop and slide eh
Omaema, omaema eh, if you call me I no dey
Come mararaba or gwagwalada
If you knock wey I no dey call Fashola or call tinubu
Them go wire your aza sharper Sharper (10 million for ur aza)
Sharper sharper tonight
Waiting the xup for here ?
Abeg make Una leave me for here o
Everything don dey sumi for here oh
Say, if everywhere don xup, you go come Spend vacation for my place
You go chop live wey go suit your Taste
My mama self she don call, she go Find ur mummy go their place
We go come ask for your hand in Marriage, ahh
Omaema, for you I will be there, if Not you no one else, but you in my Head, I want you in my bed
For you I will be there
And na your favorite boy I won dey Be
If you give me love I no go chop your Eye
Omaema
I no be that kind guy wey go fit to Chop and slide
My omaema
If you give me love I no go chop your Eye ehh

Omaema ,omaema eh
If you call me I no dey
Come mararaba or gwagwalada
If you knock wey I no dey, call Fashola or call tinubu

Omaema, omaema if you call me I no dey Come mararaba or gwagwalada
If you knock wey I no Dey call Fashola
Uhhh... yeah yeah.
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Daniel Abah
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dammy dray

Dammy dray - Chop & Slide (omaema) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Dammy dray
Language: English
Length: 2:28
Written by: Daniel Abah

Tags:
No tags yet