Back to Top

Damzey - Owo Lyrics



Damzey - Owo Lyrics
Official




Who dem born for this kind c
Damzey oo
Oti yeyin
Wor wor
When we talking money
No dey talku nonsense
Tori awon awon temi'n para
Awon omoro ti gbe hundred dollar bill wole o
Fun aboki ko shesi naira
Inna mi city no badder man fit
When we enter boys go holla
Ama'n hustle lati Monday
To ba di Friday we go go cus wahala
Yeh
Owo por owo owo owo
We be balling nonstop
You know you know
Bi Ronaldo
Owo por owo owo owo
We be balling nonstop
You know you know
Uhn Bi Ronaldo
Badman realer number one in tha villa
Anybody gbemu we comot karashika
Highest in the room no cap no fila
Shango rimi oni who be your dealer
No man badder call me don dada
Murda dem nigga still born dia fada
Pull up inna Benz Gucci n Prada
Your girlfriend calling me godfather
When we talking money
No dey talku nonsense no dey talku nonsense
We be spending money
We no getty budget
Sey we no getty budget
Inna mi city no badder man fit
When we enter boys go holla
Ama'n hustle lati Monday
To ba di Friday we go go cus wahala
Yeh
Owo por owo owo owo
We be balling nonstop
You know you know
Bi Ronaldo
Owo por owo owo owo
We be balling nonstop
You know you know
Uhn Bi Ronaldo
Gentlemen and ladies
Listen I gotta say this
Taking over soon I can no longer delay this
My verses are deeper than those in bible pages
Hustle no be today we be doing this for ages
No salary no wages
Grinding with my main gees
Aya ya yin lenu b'eni fe ya photo you go say cheese
Gone are those days when no Gucci or Givenchy
We came from the gutter
Ye we came from the trenches
Even when the truth is bitter
We go dey add more sugar yeh
If dem block this way
We go follow that way
Rapper don turn singer yeh
Any which way dem go feel am
No cap no fila
As long as I dey make my money
Owo por owo owo owo
We be balling nonstop
You know you know
Bi Ronaldo
Owo por owo owo owo
We be balling nonstop
You know you know
Uhn Bi Ronaldo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Who dem born for this kind c
Damzey oo
Oti yeyin
Wor wor
When we talking money
No dey talku nonsense
Tori awon awon temi'n para
Awon omoro ti gbe hundred dollar bill wole o
Fun aboki ko shesi naira
Inna mi city no badder man fit
When we enter boys go holla
Ama'n hustle lati Monday
To ba di Friday we go go cus wahala
Yeh
Owo por owo owo owo
We be balling nonstop
You know you know
Bi Ronaldo
Owo por owo owo owo
We be balling nonstop
You know you know
Uhn Bi Ronaldo
Badman realer number one in tha villa
Anybody gbemu we comot karashika
Highest in the room no cap no fila
Shango rimi oni who be your dealer
No man badder call me don dada
Murda dem nigga still born dia fada
Pull up inna Benz Gucci n Prada
Your girlfriend calling me godfather
When we talking money
No dey talku nonsense no dey talku nonsense
We be spending money
We no getty budget
Sey we no getty budget
Inna mi city no badder man fit
When we enter boys go holla
Ama'n hustle lati Monday
To ba di Friday we go go cus wahala
Yeh
Owo por owo owo owo
We be balling nonstop
You know you know
Bi Ronaldo
Owo por owo owo owo
We be balling nonstop
You know you know
Uhn Bi Ronaldo
Gentlemen and ladies
Listen I gotta say this
Taking over soon I can no longer delay this
My verses are deeper than those in bible pages
Hustle no be today we be doing this for ages
No salary no wages
Grinding with my main gees
Aya ya yin lenu b'eni fe ya photo you go say cheese
Gone are those days when no Gucci or Givenchy
We came from the gutter
Ye we came from the trenches
Even when the truth is bitter
We go dey add more sugar yeh
If dem block this way
We go follow that way
Rapper don turn singer yeh
Any which way dem go feel am
No cap no fila
As long as I dey make my money
Owo por owo owo owo
We be balling nonstop
You know you know
Bi Ronaldo
Owo por owo owo owo
We be balling nonstop
You know you know
Uhn Bi Ronaldo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Enisan Damilola
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Damzey



Damzey - Owo Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Damzey
Language: English
Length: 3:12
Written by: Enisan Damilola

Tags:
No tags yet