Girls dem dey rush me sha
Cause my thing long like an ostrich sha
If I hit your girl once, she go want me sha
Fornication and adultery sha
Verse 1
If you get this pipe, I swear you no go fit leave
If you got that water butt, come and sit it up on me
If you get this pipe, I swear you no go fit leave
If you got that water butt, come and sit it up on me
Man got girls, got girls every area code
When we f*cking, everybody for the area know
Hit that booty shakalaka, finna strike like a bammy yeah
Drive a girlie crazy, have her legs shake like
Never finna catch me with a girl without no class
How the f*ck you have an attitude, you ain't go ass
I ain't finna argue with you, you ain't my girl
I just wanna f*ck you back on mi truck
Bridge
She be fine girl (x2)
If she get yansh, she go get friends
If she get sense, she go get benz
She be my spec..speculous..speculous
She be fine girl (x2)
If she get yansh, she go get friends
If she get sense, she go get benz
She be my spec..speculous..speculous
Verse 2
She too like love but it ain't that deep
Only time it gets deep is when she wants dick
Say my sex drive be like 8GB
She dey like take wetin I dey give
Pipe like a plumber, she like a thunder
She dey zoom zoom ride like a honda
Wanted BBC, Got anaconda
Wave daddy give a girl ting she remember
My thing tastes like shawarma
And it's bigger than banana
Girls carry am for head like bandana
Chorus
Girls dem dey love me sha
Cause my thing long like an ostrich sha
If your girl chop once, she go want me sha
Fornication and adultery sha