Back to Top

DanDizzy - MDRA (Men Dey Run Am) Lyrics

DanDizzy - MDRA (Men Dey Run Am) Lyrics
Official

Party
Eyea eh eyea eh eyeah eh
Eyea eh eyea eh eyeah eh
Eyea eh eyea eh eyeah eh

That Barney wey u dey carry for head
Men dey run am
Lifestyle wey u dey dread
Men dey run am
Humble yourself as u dey move ahead
2seconds men dey omo dem go shake your leg
Men dey run am
6Benz living in a duplex
Men dey run am
Cap less no be you wey do first
Men dey run am
Big boy shey nah you dey too flex
No loud am make men no go make u boo'less
Men dey run am

Ruuu ru run am
Men dey run am
Ruuuu ru run am
Wavezaddy eiii

Life nah personal race
Some dey leg am some dey tika tika
No competition life short like my blue nikker
Before I enter 6feet make I see six figures
Cos who no make am for street nah him dem dey call Alika
Put your energy for where u dey chop
No dey whine me because nah for IG u pop
For real life if e sup men go sly u with rubs
U fit kpai if you pause u go grind till e pure
U go chase ikebe super enter lekki peninsula
Nah Aboki wey dey peel am u cannot afford her suya
Nothing wey u want do wey dem never do
Stop the mezebu and get the revenue rugged u

That Barney wey u dey carry for head
Men dey run am
Lifestyle wey u dey dread
Men dey run am
Humble yourself as u dey move ahead
2seconds men dey omoh dem go shake your leg

Ruuu ru run am Wavezaddy

I no fit let anybody to stress me
I no be those boys wey dey stand for lekki
Dey shout boss bless me
Can't oppress me cos God bless me
I T K oversabi hmmmm that's kinda disgusting
You're toasting she's ghosting and posting
U make am of course not you're roasting
Nah those things dey make man dey lose sense
She dey use Benz u use leg you're useless

Abobi wetin u dey chase
Tell me the truth nah the money or the waist
Dem shenk u
U still wan dey look Uche face
Nah who make am
Nah him dey easy fornicate try dey reason from your brain Abobi

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Jannat Mahid
Copyright: Lyrics © Sentric Music

Back to: DanDizzy

DanDizzy - MDRA (Men Dey Run Am) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: DanDizzy
Language: English
Length: 2:45
Written by: Jannat Mahid
[Correct Info]
Tags:
No tags yet