Yeah fiance fiance fiance wait fia
Oshey
Yeah
One time
Chia chia chia
All these niggas wan dey hate on me
Get money you no gree get money
I hustle hustle now I get money
Guess what the shawdies be calling me
Uncle shuga Daddy
Uncle shuga Daddy
Uncle shuga Daddy hey
Uncle shuga Daddy hey
Uncle shuga Daddy ha
Uncle shuga Daddy yeah
Uncle shuga Daddy hey
Uncle shuga Daddy hey
Omo the money is plenty
And I'm just in my early twenties
And as long as the money no go gree dey empty
My girlfriends dem fit reach twenty
Monkey no fine
But shebi you hear say I wele the money
E get one girl wey be like python
Everytime she dey swallow the money
Shout out to the boys dem
Wey dey talk say I no go ever rich
But their poverty dey Lagos traffic
Dem no go ever reach
And your big Bro call me Teddy A
Cuz I make your chick wan dey bam bam
All these small boys wan dey form blow
Lemme price dem cheap hand fan
All these niggas wan dey hate on me
Get money you no gree get money
I hustle hustle now I get money
Guess what the shawdies be calling me hey
Uncle shuga Daddy
Uncle shuga Daddy
Uncle shuga Daddy hey
Uncle shuga Daddy hey
Uncle shuga Daddy
Uncle shuga Daddy
Uncle shuga Daddy hey
Uncle shuga Daddy hey
One time for the one time for the one time for the waaave Daddy
Sha sha sha
What of that girl I dey crush on
Anytime wey I call am she dey hang up
Right now money don come
Anytime when I like she dey hang up
It's hard to be humble when money dey double
So no come here start to dey look for my trouble
You gotta be humble when you see the wavez Daddy eating the money Na double heyy
Oya bow down
Like preacher for evangelism
Differentiate the naira from dollar hey
Come dey feel like say na racism
Shuga Daddy with no pot belle
Men with pot belle forming shuga Daddy
With the pot belle forming poop Daddy
No be all Daddy wey be wavez Daddy
All these niggas wan dey hate on me
Get money you no gree get money
I hustle hustle now I get money
Guess what the shawdies be calling me
Uncle shuga Daddy
Uncle shuga Daddy
Uncle shuga Daddy hey
Uncle shuga Daddy hey
All these niggas wan dey hate on me
Get money you no gree get money
I hustle hustle now I get money
Guess what the shawdies be calling me hey
Uncle shuga Daddy
Uncle shuga Daddy
Uncle shuga Daddy hey
Uncle shuga Daddy hey
Uncle shuga Daddy
Uncle shuga Daddy
Uncle shuga Daddy hey
Uncle shuga Daddy hey
Uncle shuga Daddy
Uncle shuga Daddy
Uncle shuga Daddy hey
Uncle shuga Daddy hey
All dem girls that left their boyfriends
For shuga Daddy
You're about to say hello to the new shuga daddy
Wooo
One time for the
One time