Oh lord of mercy
Oh lord of mercy
Yeah no
Learned Stoner
At a time no time no time
See me I be gentle boy I no dey price
Dem follow you laugh no mean say dey like u
If things red na the same people wey go laugh u
Say me I wan dey go far away yeah
Say me I just wan dey go far oh no
The pain and struggles no go hold me down Never Never
This life I dey live so I must to chop am o
Yeah
Me I must to make am o AJE
Me I must to buy house o AJE
Me I must to go jand o AJE
Me I must to no die o AJE
Aje Aje
Ani oloriburuku koni ya ile wa o
Ani awon Ota wo ni mo ile wa o
Oya wait
See dem dey show the boy love
Dem show
Shey dem say we no go blow o
We blow
Everyone get their mouth
Get their mouth
May dem talk wetin dey like
Me I must to make am o AJE
Me I must to buy house o AJE
Me I must to go jand o AJE
Me I must to no die o AJE
Aje Aje
Ki aje wole wole wa
Ki ire wole wole wa
Ki ola wole wole wa
Ki osi bota bota bota *2
Me I must to make am o AJE
Me I must to buy house o AJE
Me I must to go jand o AJE
Me I must to no die o AJE
Aje Aje
Who dem be dem see me dem vex
See this life I dey live am no stress o
Ani Mama mi o bi mo Ode
Learned Stoner
Aje aje
Aje Aje