All my niggas on this side we dey vex
On a low
Politician dey for sky on a jet
We dey go slow
Putting money on the thighs of these girls
Wey no want
Nothing from us on this side we dey vex
On a low
Hello I'm Danny but my friends dey call me Ghost
Na me sing automatic but e be like dem no know
Dem dey call me on the phone, make I free the microphone
Some dey worry on a daily cos I choose to smoke Igbo
No be say I no dey hear
Say the thing dey pain for chest
But my country no be small ting for a youngin tryna cope
Steady running from the Po
While we tryna make that dough
E no funny men e funny
All my niggas on this side we dey vex
On a low
Politician dey for sky on a jet
We dey go slow
Putting money on the thighs of these girls
Wey no want
Nothing from us on this side we dey vex
On a low
We dey stress, we dey kpef, take the edge
Damn the badge, just dey relax, we no kill person
We just take it when the headache come through
Wetin you dey take for your headache, poor you
Boko haram, government bad, fall our hand
Work for a brand, forget your craft, please understand
I'm gon get it, I'm gon live it
I go get am, I go live am
All my niggas on this side we dey vex
On a low
Politician dey for sky on a jet
We dey go slow
Putting money on the thighs of these girls
Wey no want
Nothing from us on this side we dey vex
On a low
All my niggas on this side we dey vex
Politician dey for sky on a jet
We dey go slow
Putting money on the thighs of these girls
Wey no want
Nothing from us on this side we dey vex