Back to Top

Dey Your Dey Video (MV)

Performed By: Dantii
Language: English
Length: 3:15
Written by: Umeh Chiamara

Dantii - Dey Your Dey Lyrics
Official

Make I sing for you
Make I make I make I sing for you
Make I sing for you
D-A-N-T double I pon da beat, beat
Pon da beat, beat
I know say bad mind people
Dem dey pray for my downfall
But l dey giddem, giddem, giddem
Hot hot cos it's all on God
If l dey win dem dey vex
Enemies of progress
They can't stop me from achieving greatness
Na me be light na dem be the darkness
If dem wan try me, l go show them l be hottest
All l wanna say is that focus on you
Jealous people everywhere me I no gbadu
No lie mi no gbadu
Everything we dey do dey for God hand ooh
All the prayers every morning
Is to be rich like Dangote
As we dey work and pray
Many blessings go come our way
Why dont you wanna see your brother rise
Why dont you wanna see your sister smile
If you no like me, abeg you
Make you dey your dey
Iyo iyo iyo
Why dont you wanna see your brother rise
Why dont you wanna see your sister smile
If you no like me, abeg you
Make you dey your dey
Iyo iyo iyo
Alaye dey your dey
Dey your dey, Alaye
Dey your dey, Ahh, Ahh
Alaye dey your dey
Dey your dey, Alaye
Dey your dey, Ahh
One day me l go blow like trumpet
Pa ra ra ra ra ra
Not only that l go waka for red carpet oh
Waka waka waka waka Waka, Waka
Those people wey been underrate me
Go beg make l do autograph for their skin
No be joke, this na reality
Nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh
I no be Burna
But anybody wey no soji
Make you knack am something
And if e para
Tell am make e nyash down
Then you ask am who's your fada
This is my message to you haters
Yeah yeah
Make una no come my caban
Make unu Just stay far

Dey your dey, dey your dey de, de
Dey your dey, dey your dey de, de,de,de
De Dey your dey ,dey your dey de de
Dey your dey,dey your dey de de de de
De Dey your dey, dey your dey de, de
Dey your dey, dey your dey de, de,de,de
De Dey your dey ,dey your dey
Why dont you wanna see your brother rise
Why dont you wanna see your sister smile
If you no like me abeg you
Make you dey your dey
Iyo iyo iyo
Why dont you wanna see your brother rise
Why dont you wanna see your sister smile
If you no like me abeg you
Make you dey your dey
Iyo iyo iyo
I go shake body
Whether they like me or they hate me
I go shake body
Whether they like me or they hate me
I go shake body
Whether they like me or they hate me
I go shake body
Whether they like me or they hate me
I go shake body
Las las is a deying something
Chee
Kripkpa
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Umeh Chiamara
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dantii

Tags:
No tags yet