Back to Top

NA GOD DEY RUN AM (feat. Tosin Bee) Video (MV)






Dapo Peters - NA GOD DEY RUN AM (feat. Tosin Bee) Lyrics




[ Featuring The Dynasty Band ]

Ladies and Gentlemen gentlemen
Everybody let's go

We dey pray e dey show
We dey pray e dey show
We dey praise e dey show
Evidence e dey

It's a praise party (It's a praise party)
It's a praise party (It's a praise party)
Na my thanksgiving (Na my thanksgiving)
Na your thanksgiving (Na your thanksgiving)

I've got many many stories to tell
The way you dey father dey sweet me o o o
Many many troubles you saved me
For my life
You have never put me to shame
You give me joy (give me joy)
You give me peace (give me peace)
Baba dey my back o (dey my back)
You no dey tire for me (tire for me)
You give me joy (give me joy)
You give me peace
If you ask me wetin make me dey dance
One answer you go get o
Na God dey run am o
One answer you go get
Na God dey run am o
Tell me who dey rub am for you?
Na God dey run am o
Tell me who dey settle your bills?
Na God dey run am o
Daddy wey network no dey fail
Na God dey run am o

Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom
Nkomo Nkomo Abasi mbong
Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom
Nkomo Nkomo Abasi mbong
Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom
Nkomo Nkomo Abasi mbong
Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom
Nkomo Nkomo Abasi mbong

Maka Chukwu sisọ bu ọyen a yin ne fe
(Ehh!!! Ọyen a yin ne fe)
Chukwu sisọ bu ọyen a yin ne fe
(Ehh!!! Ọyen a yin ne fe)
Baba God dey run am
Surest plug Jesus Christ
Mmụọ nsọ Holy spirit
Nwa atọ Trinity

Chukwu bu Father
Nwa bu Jesus Christ
Emi mimo Holyspirit
Meta lokan trinity

You give me joy (give me joy)
You give me peace (give me peace)
Baba dey my back o (dey my back)
You no dey tire for me (tire for me)
You give me joy (give me joy)
You give me peace
If you ask me wetin make me dey dance
One answer you go get o
Na God dey run am o
One answer you go get o
Na God dey run am o
Tell me who dey run am for you
Na God dey run am o
Tell me who dey settle your bills
Na God dey run am o
Daddy wey network dey fail

Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom
Nkomo Nkomo Abasi mbong
Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom
Nkomo Nkomo Abasi mbong
Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom
Nkomo Nkomo Abasi mbong
Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom

You give me joy (give me joy)
You give me peace (give me peace)
Baba dey my back o (dey my back)
You no dey tire for me (tire for me)
You give me joy (give me joy)
You give me peace
If you ask me wetin make me dey dance
One answer you go get o
Na God dey run am o
One answer you go get o
Na God dey run am o
Tell me who dey run am for you?
Na God dey run am o
Tell me who dey settle your bills?
Na God dey run am o
Daddy wey network dey fail o
Na God dey run am o.

My daddy dada da
Oluwa dada da
You dey run am am
Na you dey run am well for me yeah.
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ladies and Gentlemen gentlemen
Everybody let's go

We dey pray e dey show
We dey pray e dey show
We dey praise e dey show
Evidence e dey

It's a praise party (It's a praise party)
It's a praise party (It's a praise party)
Na my thanksgiving (Na my thanksgiving)
Na your thanksgiving (Na your thanksgiving)

I've got many many stories to tell
The way you dey father dey sweet me o o o
Many many troubles you saved me
For my life
You have never put me to shame
You give me joy (give me joy)
You give me peace (give me peace)
Baba dey my back o (dey my back)
You no dey tire for me (tire for me)
You give me joy (give me joy)
You give me peace
If you ask me wetin make me dey dance
One answer you go get o
Na God dey run am o
One answer you go get
Na God dey run am o
Tell me who dey rub am for you?
Na God dey run am o
Tell me who dey settle your bills?
Na God dey run am o
Daddy wey network no dey fail
Na God dey run am o

Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom
Nkomo Nkomo Abasi mbong
Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom
Nkomo Nkomo Abasi mbong
Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom
Nkomo Nkomo Abasi mbong
Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom
Nkomo Nkomo Abasi mbong

Maka Chukwu sisọ bu ọyen a yin ne fe
(Ehh!!! Ọyen a yin ne fe)
Chukwu sisọ bu ọyen a yin ne fe
(Ehh!!! Ọyen a yin ne fe)
Baba God dey run am
Surest plug Jesus Christ
Mmụọ nsọ Holy spirit
Nwa atọ Trinity

Chukwu bu Father
Nwa bu Jesus Christ
Emi mimo Holyspirit
Meta lokan trinity

You give me joy (give me joy)
You give me peace (give me peace)
Baba dey my back o (dey my back)
You no dey tire for me (tire for me)
You give me joy (give me joy)
You give me peace
If you ask me wetin make me dey dance
One answer you go get o
Na God dey run am o
One answer you go get o
Na God dey run am o
Tell me who dey run am for you
Na God dey run am o
Tell me who dey settle your bills
Na God dey run am o
Daddy wey network dey fail

Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom
Nkomo Nkomo Abasi mbong
Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom
Nkomo Nkomo Abasi mbong
Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom
Nkomo Nkomo Abasi mbong
Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom

You give me joy (give me joy)
You give me peace (give me peace)
Baba dey my back o (dey my back)
You no dey tire for me (tire for me)
You give me joy (give me joy)
You give me peace
If you ask me wetin make me dey dance
One answer you go get o
Na God dey run am o
One answer you go get o
Na God dey run am o
Tell me who dey run am for you?
Na God dey run am o
Tell me who dey settle your bills?
Na God dey run am o
Daddy wey network dey fail o
Na God dey run am o.

My daddy dada da
Oluwa dada da
You dey run am am
Na you dey run am well for me yeah.
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Oladapo Olagunju, John Emmanuel-Eze
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dapo Peters

Tags:
No tags yet