Pay day pay check
Na we dey wear the latest
Smoke me four five now I'm faded
Money is time as it's traded
Four five girls naked
Two of them ready dey bed
English girl Becky wey wan spend my Benji
As e dey pain dem e dey sweet us
Pop me a molly make me ease oo
Na for my back I dey carry big cross
Baby come and dance no be only TikTok
I'm on air omo no be radio
Pass me the ball make I run like Eto'o
Shoe wey dey shine e go show hin face oo
Stay on my grind even tho e tay oo
She say your remedy gimmie energy
First things first baby pass Hennessy
Clear my eye I dey see frenemies
Hustle twenty-four activities the ability
Angelina or Thotiana
You keep me up oya Coffiana
Your love dey high me like Kalala
Dancing like Riri oh nana
Oh nana
Catch you like Onana
Na so now now now
So everybody jo now now now
Update update
Every day na upgrade
But I still patronize with my comrades
Cause if you say you jump then I'm jumping too
And even you say you sip I'm sipping too
Fifty on the drop gotta slip it too
Cause one plus one no be even two
Perion go dey
THC go dey
Mogbe
Fifty thousand is okay
If I talk you obey
I no send like Opay
Omah Lay Holy Ghost fire them
Them no gree we tire them
Use my sense (Use my sense)
Make I no cause accident
She say your remedy gimmie energy
First things first baby pass Hennessy
Clear my eye I dey see frenemies
Hustle twenty-four activities the ability
Angelina or Thotiana
You keep me up oya Coffiana
Your love dey high me like Kalala
Dancing like Riri oh nana
Oh nana
Catch you like Onana
Na so now now now
So everybody jo now now now