Awa La Lana
Awa la loni
Wo wo
Hmm hmmm
Agbe tana danu
Tun gbe tuntun de o
You wan memory wey wan chasing me
Come on
I keep self belief record
For me Saying world
Say emi go sing yehh
Sey
Where mi come from
Giving me music influence
I no fit pretend
Only thing I fit protect
So me give it Ten over Ten
Say U for don switch it
Dem dey feel am from ATL to Canada
Gotta cherish what you all Gat
But you ain't got no substance
Na why dem dey call you M.I.D
Me nuh fii fool myself
Afro Fu wetin?
Me do Afrobeats
Gimme synchro system
To ni Melody
Na me be the substance
Wey dey make me wan dey singing
Make I shiny yahhhh
It's all African beats
Wey make you dancing
Dey make me dasi
U sha na don Jasi
It's all African beats
Wey make you dancing
Say me don dasi
So you go gbasi
Afrobeats baby
Make you dance to it
Make you gbondi vibe to it
Afro Big baby
Shawtie shakey to it
Ju worry danu gbondi to it
Ohhh
Since 1984
Sunny
Do am for Japan
Sey Makey dem dey watch
Go g'addicted likey porn
Oun mi ri
No be akoko
Blazing before London
See the reaction
Wan Dey Make me shalaye
Of all music genre
We be alaye
It's all
(It's all)
African beats
(African beats)
Wey make you dancing
(Dancing)
Wey make me dasi
(See)
U sha na don Jasi
Nobody fi take this sound from us
Laiye laiye oo
It's all African beats
Wey make you dancing
Now me don dasi
(Now me don dasi)
Now you go gbasi
(Ohh ohhh)
Yeee
Shake it
Move it
Huh
Gbondi
Shake it
Huh
Gbondi
Shake it
Huh