Back to Top

Glory Video (MV)




Performed By: Dartx
Language: English
Length: 3:02
Written by: Peter Olaniran, Ebenezer Adedeji
[Correct Info]



Dartx - Glory Lyrics
Official




Testing one two
One two
Me no never ever needi nepa bring the light o
Anybody wey Dey see go eye me for the dark o ou o
Me no fi dey sleepu when the the glory Dey for sight o
How
Na the place I come from gimme music vibe o
Who go Dey snooze
Na be one to never miss a lose
Keke wey you see no move seh
Geh person
To Dey push
Dey pull
Dey move
If you like make you make no move
Jus Dey do mumu
Oh you sef dey vibe to Ma rhythm
You Dey even hear guitar ringing
Now the music bring you smile like bovi
Buh you missing the message
If I yarn you one of my story oh ou
You go think say I seen it all oh ou
Now Dey give God all of the glory oh ou
Yeah here yeah
Many plenty gan wey no fi to talk
Kill my Old self first
Hustle then e work
Running my race like Tobi Amusan
Never look back always looking forward
Little Bleed Little Sweat I Dey move on
Never Stop till I make it to Billboard
Nuh taking it easy the game is hard gan
I No dey sleep at night I dey work gan
I cannot deny my dedication
Juggernaut wey dey crush anything lo
Hustle pay Mo n De Jaiye lo
When I enter for the club girls wan to link up
Wanna get high tonight gimme some liquor
Giving God the Glory ashin sope lo
I've been thanking God for life (yeah)
E Dey give me peace of mind (yeah)
Girls are showing me greenlight (yeah)
Dem Dey gossip say I fine (yeah)
See my ex Dey call my line
If I yarn you one of my story oh ou
You go think say I seen it all oh ou
Now Dey give God all of the glory oh ou
Yeah here yeah
Many plenty gan wey no fi to talk
Kill my Old self first
Hustle then e work
Say I glow in the stand Uno me I'm a standout
Music na the mark and na Hin Dey standout
Dem know I'm a star and I'm Ma style up
We go hit the sky and we gather light up
Say I glow in the dark uno I'm a standard
Music na the mark and hin Dey standout hmm
Don't know I'm the sun no go throw me that shade
Even for the dark uno e be high grade
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Testing one two
One two
Me no never ever needi nepa bring the light o
Anybody wey Dey see go eye me for the dark o ou o
Me no fi dey sleepu when the the glory Dey for sight o
How
Na the place I come from gimme music vibe o
Who go Dey snooze
Na be one to never miss a lose
Keke wey you see no move seh
Geh person
To Dey push
Dey pull
Dey move
If you like make you make no move
Jus Dey do mumu
Oh you sef dey vibe to Ma rhythm
You Dey even hear guitar ringing
Now the music bring you smile like bovi
Buh you missing the message
If I yarn you one of my story oh ou
You go think say I seen it all oh ou
Now Dey give God all of the glory oh ou
Yeah here yeah
Many plenty gan wey no fi to talk
Kill my Old self first
Hustle then e work
Running my race like Tobi Amusan
Never look back always looking forward
Little Bleed Little Sweat I Dey move on
Never Stop till I make it to Billboard
Nuh taking it easy the game is hard gan
I No dey sleep at night I dey work gan
I cannot deny my dedication
Juggernaut wey dey crush anything lo
Hustle pay Mo n De Jaiye lo
When I enter for the club girls wan to link up
Wanna get high tonight gimme some liquor
Giving God the Glory ashin sope lo
I've been thanking God for life (yeah)
E Dey give me peace of mind (yeah)
Girls are showing me greenlight (yeah)
Dem Dey gossip say I fine (yeah)
See my ex Dey call my line
If I yarn you one of my story oh ou
You go think say I seen it all oh ou
Now Dey give God all of the glory oh ou
Yeah here yeah
Many plenty gan wey no fi to talk
Kill my Old self first
Hustle then e work
Say I glow in the stand Uno me I'm a standout
Music na the mark and na Hin Dey standout
Dem know I'm a star and I'm Ma style up
We go hit the sky and we gather light up
Say I glow in the dark uno I'm a standard
Music na the mark and hin Dey standout hmm
Don't know I'm the sun no go throw me that shade
Even for the dark uno e be high grade
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Peter Olaniran, Ebenezer Adedeji
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dartx

Tags:
No tags yet