Back to Top

The Artiste Video (MV)




Performed By: Dartx
Language: English
Length: 3:00
Written by: Shamsudeen Aremu, Peter Olaniran
[Correct Info]



Dartx - The Artiste Lyrics
Official




The kind of attention that they get now
The kind of atmosphere of excitement
Huh
Which attends today the creation of works of art
The way that everything is done
Too much in the public's eye, it's really too much
The pressures are of the kind which are anti-creative
Ohh
Ohhh ohhh ohh
Oh ohhh
Trouble is I'm doubling in my hustle
And I no fi see
Devil Dey be laughing e Ma drowning ju in your fantasy
I be kitchen mind me
I do am say I fatasi
Dem Dey crawli all around me
Kon Dey alter rhythm
So I go hard
For I go broke
Na be why
I Dey show o
Telli me
Sell my soul
Say you wan God come down
Strike you thunder
Theirs a space wey
Man say I been Dey since
Y'all know I no come your space ri
I Dey bi aiye se yi o
So I go hard
For I go broke
Na be why
I Dey show o
Telli me
Sell my soul
Say you wan God
Come down strike you thunder
See I go sing am
Dem go know
Dem go feel am for my voice
Say I put in all my effort
Say I do it with my body and my soul
Say the street is strict
Only the strong Dey survive
Everybody know say Street hard o
Never tire though
Do am make dem talk say you try though
Cos if you no geh daddy like don jazzy or Marley o
Dem go say your song e no go cast o
Your melody e no go sweet
For their ear e yea ii
Dem go say e no Dey gas
E no Dey sing like WC
Plenty talking buh nobody dropping
Plenty tell me what to do with my thing
If you can do that thing
Better go do that thing
That thing na my thing
Theirs a space wey
Man say I been Dey since
I no come your space ri
I Dey bi aiye se yi o
So I go hard
For I go broke
Na be why
I Dey show o
Telli me
Sell my soul
Say you wan God
Come down strike you thunder
Theirs a space wey
Man say I been Dey since
I no come your space ri
I Dey bi aiye se yi o
Beyond that
Emi gangan gan gan
Lomo tan wa
Lomo tan wa
Tan so
I bring you banger
Yeah e ye
Whoa whoa
You sound as though you're feeling the pressure
I am not feeling pressure no, you can not put pressure on me
No chance.
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

The kind of attention that they get now
The kind of atmosphere of excitement
Huh
Which attends today the creation of works of art
The way that everything is done
Too much in the public's eye, it's really too much
The pressures are of the kind which are anti-creative
Ohh
Ohhh ohhh ohh
Oh ohhh
Trouble is I'm doubling in my hustle
And I no fi see
Devil Dey be laughing e Ma drowning ju in your fantasy
I be kitchen mind me
I do am say I fatasi
Dem Dey crawli all around me
Kon Dey alter rhythm
So I go hard
For I go broke
Na be why
I Dey show o
Telli me
Sell my soul
Say you wan God come down
Strike you thunder
Theirs a space wey
Man say I been Dey since
Y'all know I no come your space ri
I Dey bi aiye se yi o
So I go hard
For I go broke
Na be why
I Dey show o
Telli me
Sell my soul
Say you wan God
Come down strike you thunder
See I go sing am
Dem go know
Dem go feel am for my voice
Say I put in all my effort
Say I do it with my body and my soul
Say the street is strict
Only the strong Dey survive
Everybody know say Street hard o
Never tire though
Do am make dem talk say you try though
Cos if you no geh daddy like don jazzy or Marley o
Dem go say your song e no go cast o
Your melody e no go sweet
For their ear e yea ii
Dem go say e no Dey gas
E no Dey sing like WC
Plenty talking buh nobody dropping
Plenty tell me what to do with my thing
If you can do that thing
Better go do that thing
That thing na my thing
Theirs a space wey
Man say I been Dey since
I no come your space ri
I Dey bi aiye se yi o
So I go hard
For I go broke
Na be why
I Dey show o
Telli me
Sell my soul
Say you wan God
Come down strike you thunder
Theirs a space wey
Man say I been Dey since
I no come your space ri
I Dey bi aiye se yi o
Beyond that
Emi gangan gan gan
Lomo tan wa
Lomo tan wa
Tan so
I bring you banger
Yeah e ye
Whoa whoa
You sound as though you're feeling the pressure
I am not feeling pressure no, you can not put pressure on me
No chance.
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Shamsudeen Aremu, Peter Olaniran
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dartx

Tags:
No tags yet