Baje ,baje,baje
Oluwa ma je kin baje
People wey get the plenty money but dem no get two heads o
Baje, baje, baje
Oluwa ma je kin baje
People wey get the plenty money but dem no get two heads o
Get Away
She lyk my way
She dey feel d way and she need the take away
Get Away
She lyk my way
She dey feel the way
And she need the take away
Oluwa bless me yafun yafun
Oluwa bless me yafun yafun
Poverty is a bad odour
Poverty is a bad odour
Oluwa give me dis money o
Oluwa give me dis money o
Poverty is a bad odour
Poverty is a bad odour adeleke e no get two head
Dangote e no get two head
Buhari e no get two head
Adeleke e no get two head
Wike e no get two head
Oshomole e no get two head
Mofe ,mofe ,mofe lowo
o,o,o
Baje ,baje ,baje
Oluwa ma je kin baje
People wey get the plenty money but dem no get two head o
Baje ,baje , baje
Oluwa ma je kin baje
People wey get the plenty money but dem no get two head oh
Get Away
She lyk my way
She dey feel the way
And she need the take away
Get Away
She lyk my way q
She dey feel the way
And she need the take away
Eh