Back to Top

Davy Stine - Streetz Lyrics

Davy Stine - Streetz Lyrics
Official

Shebi you know wetin dey for the Street nor be only gold
Know the rules if dey yan you dutty things your mind go blow oh no
I dey yan you wetin dey mah mind hope say you know ooh
I just wonder why some jigga nor fi grow up
Many moves dey happen 4 street but we dey lock up
The situation sometimes e dey gat me f*cked up
E gat me f*cked up
Anything fi happen for the street so fast like gunshot
Ah know wetin you dey find if try you go get mah broda grind no rewind
For the street we go survive we go get
Mah brother soon we go smile we go shine
Feel me now or free me now
I nor wan see say when ah get
Then you wan start to treat me nice
Feel me now or free me now
I nor wan see say when ah get
Then you wan try to flip your side
If you know wetin me know
You suppose dey where me dey
Brodaman make we just dey roll
If you know wetin dem know
You suppose dey where dem dey
Brodaman go make you just dey go
Ah know say many gees for street nor dey so real
Anytime you play ahead dem want just spoil ur deal
If dem see you shine dem go say na who be you
Who be who brodaman ah say na who be you too
Gat sauce
And on my life
Everything ah want ah dey look for the right source
If ah nor get broda me ah nor fi stop
Μan ah dey Hustle until ah go reach top
Gat sauce
And on my life
If ah nor rise broda me ah nor fi pause
And Ah dey hustle everyday na non stop
Me nor dey trip you nor go see me lose trust
Flip the wheel now pi pi pi
Oou ou ooou
I know we go win big
Oou ou ooooou
Flip the wheel now pi pi pi
Oou ou ooou
I know we go win big
Oou ou ooooou
Flip the wheel now pi pi pi
Oou ou ooou
I know we go win big
Oou ou ooooou
Flip the wheel now pi pi pi
Oou ou ooou
I know we go win big
Oou ou ooooou
Vibes...
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: David Frederick
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Davy Stine

Davy Stine - Streetz Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Davy Stine
Language: English
Length: 2:48
Written by: David Frederick

Tags:
No tags yet