Kojo The Fun Guy
Shout D'Blo
Yé nkör amediongho nangha
Da owo let's go
Oya drop the beat make I enter
Make I knack them vibes wey dey mental
I dey give them tunes wey dey make them sing wey dey make them dance wan get down
Cause man na sabi boy like Oluwa Burna
When my music hit they speakers they be screaming louder
Kojo the fun guy giving them the lamba
Everytime I step on stage
I dey make them ginger
Chale I be standard guy
Way I walk way I talk eh
For the club the way I pop eh
And all the mandem know say man na standard guy
Chale I be standard guy
Way I walk way I talk eh
Even for room the way I gbensh eh
And all the chicks them know say man na standard guy
You sef shey you know
Bad boy from the south D'Blo see they dunno
Nkör amediongho nangha
Nsak mmi atör coast to coast no visa
You sef shey you know
Bad boy from the south D'Blo see they dunno
Nkör amediongho nangha
Nsak mmi atör coast to coast no visa
Entertainer l'omo standard guy
Standard guy l'omo standard guy
C. Ronaldo l'omo standard guy
T. Montana l'omo standard guy
Tell me why you hating
On a standard guy
You dey wish to be me
Cause you know say I shut it down
Standard guy
Everyday pon di streets to be frank
We dey up and down standard guy
Ah O Oh
Tell me why you hating
Tell me why you hating gan gan
Tell me why you hating
Tell me why you hating gan gan
You sef shey you know
Bad boy from the south D'Blo see they dunno
Nkör amediongho nangha
Nsak mmi atör coast to coast no visa
You sef shey you know
Bad boy from the south D'Blo see they dunno
Nkör amediongho nangha
Nsak mmi atör coast to coast no visa
Entertainer l'omo standard guy
Standard guy l'omo standard guy
C. Ronaldo l'omo standard guy
T. Montana l'omo standard guy
All my Gs for the hood inside wey dey pray make I blow
Bossman Don Suky wey dey supply all the funds shey you know
Mme elang inös pon di streets wey dey hold me down
Chai nkör amediongho nangha
All my Gs for south o
We be taking over this year
See they dunno
You sef shey you know
Bad boy from the south D'Blo see they dunno
Nkör amediongho nangha
Nsak mmi atör coast to coast no visa
You sef shey you know
Bad boy from the south D'Blo see they dunno
Nkör amediongho nangha
Nsak mmi atör coast to coast no visa
Entertainer l'omo standard guy
Standard guy l'omo standard guy
C. Ronaldo l'omo standard guy
T. Montana l'omo standard guy