Back to Top

Dcnaira verified - Answer my prayer Lyrics



Dcnaira verified - Answer my prayer Lyrics




Hmmm ....many many pain

Wake up in the morning pray to my lord make e bless me
Shower your mercy
Don't let them kill me
Me pray every night every morning
Answer my prayer
Oya ginger my swagger
I Dey sing no supporter
Small boy wey Dey chase many dreams
As e Dey chase am dem wan kill him
Baba God oya cover me
See many tears wey Dey drop from my face
Nobody know oo what I'm going through

Gbadura mi....baba God answer my prayer

Hustle Kara Kara mofe gba dollar
Mi ofe chicken change biti makola
Emi robo biti cute Abiola
Wetin Dey ginger you
Nah money Dey ginger me
Everyday I Dey pray
Make him answer me
Many problem nah money go solve them
If you see them walai
You no go know them
Who go help you
No go stress you
Keep hustle make God bless you
Never give up
If you give up nah you f*ck up
Ohhh
I face fears alone
If you broke nobody go show
I know one day I go blow
Dem go know oo

Gbadura mi ...... answer my prayer

Baba sha Aanu mi ooo

Many many pain Oo

Nobody know oo what I'm going through
Hmmm...DCNAIRA noni oo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Hmmm ....many many pain

Wake up in the morning pray to my lord make e bless me
Shower your mercy
Don't let them kill me
Me pray every night every morning
Answer my prayer
Oya ginger my swagger
I Dey sing no supporter
Small boy wey Dey chase many dreams
As e Dey chase am dem wan kill him
Baba God oya cover me
See many tears wey Dey drop from my face
Nobody know oo what I'm going through

Gbadura mi....baba God answer my prayer

Hustle Kara Kara mofe gba dollar
Mi ofe chicken change biti makola
Emi robo biti cute Abiola
Wetin Dey ginger you
Nah money Dey ginger me
Everyday I Dey pray
Make him answer me
Many problem nah money go solve them
If you see them walai
You no go know them
Who go help you
No go stress you
Keep hustle make God bless you
Never give up
If you give up nah you f*ck up
Ohhh
I face fears alone
If you broke nobody go show
I know one day I go blow
Dem go know oo

Gbadura mi ...... answer my prayer

Baba sha Aanu mi ooo

Many many pain Oo

Nobody know oo what I'm going through
Hmmm...DCNAIRA noni oo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Adeyemi Gbenga
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




Dcnaira verified - Answer my prayer Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Dcnaira verified
Language: English
Length: 2:31
Written by: Adeyemi Gbenga
[Correct Info]
Tags:
No tags yet