I wanna uhm
I wanna ahh
I wanna put body for the center
O baby sweet, my baby baby bad!
My baby killi the man wey Dey enter
Omalicha my Fantasy
Ife inemen my Ecstasy
You're so romantic
I will give you my ownership!
For your Love I Dey
Die With my henny
I Dey high
Follow you straight to the sky
Baby no be lie uhmmmm
I Dey die
With my henny for my hand
I go follow you straight to the sky
Omo n no be lie
You're my baby I can't deny
Follow you up my Amina!
Omo nah die I Dey oh
Ife inemen ne gbu nmadu
You're my baby I can't deny
Follow you up my Amina!
Omo nah die I Dey oh
Ife inemen ne gbu me gbu
Oh my baby come on LEZ GO
Shey na you be my connect oh
You Dey gum me Like Magnet oh
Na you Dey burst my Head Pan
Oh my baby come on LEZ GO
Shey na you be my connect oh
You Dey gun me Like Magnet oh
Na you Dey burst my Head Pan
I got License to kill
But that's with my Mouth
And if I say I love you, that sh** is from my Heart
Not ur regular gee, not all love is real
But like Sergio Ramos I go get ur back!
Omo no be cruise I Dey,
I be player for this game like Ronaldo
Dey Our happy day go be every day Abeg off ur hahaha, plenty money deeey.
Abena uhm
Abena ahhh
Abena open your legs make
I enter Baby uhm
Baby ahhh
Baby open your legs make I enter oh!
I no go break ur heart like ur Ex Boyfriend
This love we don start, we go see the end ;
I go buy you Benz,
I go buy you Rolex Like Big Wiz and Tems what's the Essence! You're my baby I can't deny,,,
Follow you up my Amina!
Omo nah die I Dey oh
Ife inemen ne gbu nmadu ,,
You're my baby I can't deny,,,
Follow you up my Amina!
Omo nah die I Dey oh
Ife inemen ne gbu me gbu...
Oh my baby come on LEZ GO
Shey na you be my connect oh
You Dey gun me Like Magnet oh
Na you Dey burst my Head Pan ..
Oh my baby come on LEZ GO
Shey na you be my connect oh
You Dey gun me Like Magnet oh
Na you Dey burst my Head Pan....
Uhna uhna uhna uhna uhna
De Ridaz oh! Uhna uhna uhna uhna uhna...
Uhna uhna uhna uhna uhna
De Ridaz oh!
Uhna uhna uhna uhna uhna...