Back to Top

DeeCee - Yawa Lyrics



DeeCee - Yawa Lyrics




I never live to impress you brother
And at the same time
I no fit vex you brother
If I dey on low
I dey focus on the weather
And if I ask you
Say you no fit to give me Cheddar
So what's the point of it
When life itself is so funny
No one show you love
If you no get money

Yawa dey
If I no get this money
If I no make this money oh

Sometimes man feel like to kpai
Coz of many things weh dey for my life
If I reason am too much
I fit die
And if I come die
Make you no know say I try
And Mann gats to survive
Coz of many pressures weh dey for my life
If I reason am too much I fit die
And If I come die
Make you know say I try
Coz only me know wetin I dey face
I dey try dey move
I dey do am my wayy

So I face my fears oh
Me I no dey fear nobody
If you wan try put body
Eh bami kilo komi
So I'm sorry

Yawa dey
If I no get this money
If I no make this money oh

Omor life hard like gbola
If money enter
E go soft like breast
Na why big man
Go dey beat him chest
If you no get money
Omorr rest abeg
Is what they said
That's why I keep grinding
Even if na maize
My machine go still grind
Omorr no go stop me
Because my God don write am
Stamp am, Omorr e be like say I don plan am
Word
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

I never live to impress you brother
And at the same time
I no fit vex you brother
If I dey on low
I dey focus on the weather
And if I ask you
Say you no fit to give me Cheddar
So what's the point of it
When life itself is so funny
No one show you love
If you no get money

Yawa dey
If I no get this money
If I no make this money oh

Sometimes man feel like to kpai
Coz of many things weh dey for my life
If I reason am too much
I fit die
And if I come die
Make you no know say I try
And Mann gats to survive
Coz of many pressures weh dey for my life
If I reason am too much I fit die
And If I come die
Make you know say I try
Coz only me know wetin I dey face
I dey try dey move
I dey do am my wayy

So I face my fears oh
Me I no dey fear nobody
If you wan try put body
Eh bami kilo komi
So I'm sorry

Yawa dey
If I no get this money
If I no make this money oh

Omor life hard like gbola
If money enter
E go soft like breast
Na why big man
Go dey beat him chest
If you no get money
Omorr rest abeg
Is what they said
That's why I keep grinding
Even if na maize
My machine go still grind
Omorr no go stop me
Because my God don write am
Stamp am, Omorr e be like say I don plan am
Word
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Caesar Bawa, Faruk Musa
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: DeeCee



DeeCee - Yawa Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: DeeCee
Language: English
Length: 2:34
Written by: Caesar Bawa, Faruk Musa

Tags:
No tags yet