Last night for me bed
No sleep I Dey reason how ma story fit end
What's really on my mind oh i really can't tell
I just want weed and the money and sex
True love be so hard to find
No be say money sef easy to find
So tell me what's the purpose of this f*cking life
I just want the peace that the money can't buy
Oh I'm struggling and I'm hustling
And me take no break say until me win
Gbana Dey my head but I'm smiling
Only the real ones know that I've been fighting
You see me angry like it's Monday
But I still live my life like it's Friday
Gbana Dey my head but I'm smiling
Only the real ones know that I've been fighting
See me I Burn like fire
Want no wahala
Cus I don't wanna stress no more
I don't wanna I don't wanna stress no more
I don't wanna I don't wanna stress no more
Middle finger to the ones wey Dey fear
I know they really cannot comprehend
What's a young black boy like me gotta fear
They wanna see me down even tho me I no send
Oh their father
For my kaba
I Dey ten toes but then 6 feet under
Strike them thunder
Make them scatter
Live my life
Make nobody bother
But I'm still struggling and I'm hustling