Even when I no too guide
I put a smile on my face and give thanks to jah
Steady Shenking cus I no get Bar
See the jeans I Dey wear the color don cast
Oh why
Oh jah oh why
Why my blessings Dey delay oh why
I still Dey grind, hustle day and night
Oh why
Shebi nA same life we Dey, na person be dangote
I hustle everyday, maybe one day hustle go pay
Ko ni su mi ko ni re mi, I Dey talk everything
Sugbon o tin re body, jowo ko tete Bamishe o
I still Dey grind hustle day and night
Just to get money I put my life on the line
As money never Dey I put my feelings one side
Woman no go dey if money no Dey your account
If na to pray I Dey steady pray o
Nothing wey I wan talk wey I never talk so
And If na to work I don overwork o
Waiting for the blessing wey be overload o
Until I'm making my money
So my family and friends they can bank on me
Till I can never go broke That's when I'm happy
Till I can pop in the club with your salary
Tell me Wetin man go do
If money never Dey Shebi nA to hustle
Brother make I burst your bubble
Poverty no suppose follow you cuddle
This song na to na to go give you ginger
Don't be a lazy Nigga
Be goal getter
Never ever be slow Nigga
Always on your toes
Ko le gbera
Padi mi sun tara Tara
Jowo sise Kara kara
If na to pray I Dey steady pray o
Nothing wey I wan talk wey I never talk so
And If na to work I don overwork o
Waiting for the blessing wey be overload o
Until I'm making my money
So my family and friends they can bank on me
Till I can never go broke That's when I'm happy
Till I can pop in the club with your salary
Jah blessings all i need my life
Work and pray everyday till I see the light
Never scared cus my future's bright
So hustle day and night
OH right
Oh right
Cus I know my feeling is right
Day and night
So I hustle day and night