Back to Top

Dejiavo - Dey Okay Lyrics



Dejiavo - Dey Okay Lyrics
Official




Debi debi da de de ah
Dejiavo ye
Shebi na the real life things wey dey worry me
Many things dem say but kowori mi
I don't mind to feel that pain in a Bentley
Praying for my friends for my family
Eh eh eh aje mo mo p'ori ni
Eledua tin be loke mo mo p'orimi
Make I dey see your mercy for my tabili
I don't wanna be 40 kin to ba billi
Eh ah
Me I no go let them kpami
Cause I no dey see them when I soak my garri o
A o mo inu shebi oju yen lari
When I drop my song dem go say I sabi
Ye
Omo ologo yari
Cause dem no dey see as you dey soak your garri
A o mo inu shebi oju yen lari
When I drop my song dem go say I sabi
Oh oh
I go dey okay
I know one day my pains will fade away
So I take my fate
I carry my cross and i dey my lane
I go dey okay
I know one day my pains will fade away
So I take my fate
I carry my cross and i dey my lane
Eye wey don see 99 no fit fear 100
100
Jah jehova is my confidence
Confidence
Came from a place where you have to make money first
Money first
Person wey no get helper e suppose get sense o
All my problem shall pass like I pass the blunt
Ohun t'oju mi ri enu koleso
One thing I know and I know for sure
You no fit escape ohun t'olorun mi ko o
You no suppose tire
You gatz still dey fire o
Till it's over o
Ola shi ma dara
Ola shi ma dara o
Don't feel so bad o
Cause me no go tire
I go still dey fire o
Till it over o
Ola shi ma dara
Ola shi ma dara o
Don't feel so bad o
You go dey okay
I know some day your pains will fade away
Make you take your fate
Carry your cross make you dey your lane
You go dey okay
I know some day your pains will fade away
Make you take your fate
Carry your cross make you dey your lane
I go dey okay
I know one day my pains will fade away
So I take my fate
I carry my cross and i dey my lane
I go dey okay
I know one day my pains will fade away
So I take my fate
I carry my cross and i dey my lane
Shebi na the real life things wey dey worry me
Many things dem say but kowori mi
I don't mind to feel that pain in a Bentley
Praying for my friends for my family
Eh eh eh aje mo mo p'ori ni
Eledua tin be loke mo mo p'orimi
Make I dey see your mercy for my tabili
I don't wanna be 40 kin to ba billi
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Debi debi da de de ah
Dejiavo ye
Shebi na the real life things wey dey worry me
Many things dem say but kowori mi
I don't mind to feel that pain in a Bentley
Praying for my friends for my family
Eh eh eh aje mo mo p'ori ni
Eledua tin be loke mo mo p'orimi
Make I dey see your mercy for my tabili
I don't wanna be 40 kin to ba billi
Eh ah
Me I no go let them kpami
Cause I no dey see them when I soak my garri o
A o mo inu shebi oju yen lari
When I drop my song dem go say I sabi
Ye
Omo ologo yari
Cause dem no dey see as you dey soak your garri
A o mo inu shebi oju yen lari
When I drop my song dem go say I sabi
Oh oh
I go dey okay
I know one day my pains will fade away
So I take my fate
I carry my cross and i dey my lane
I go dey okay
I know one day my pains will fade away
So I take my fate
I carry my cross and i dey my lane
Eye wey don see 99 no fit fear 100
100
Jah jehova is my confidence
Confidence
Came from a place where you have to make money first
Money first
Person wey no get helper e suppose get sense o
All my problem shall pass like I pass the blunt
Ohun t'oju mi ri enu koleso
One thing I know and I know for sure
You no fit escape ohun t'olorun mi ko o
You no suppose tire
You gatz still dey fire o
Till it's over o
Ola shi ma dara
Ola shi ma dara o
Don't feel so bad o
Cause me no go tire
I go still dey fire o
Till it over o
Ola shi ma dara
Ola shi ma dara o
Don't feel so bad o
You go dey okay
I know some day your pains will fade away
Make you take your fate
Carry your cross make you dey your lane
You go dey okay
I know some day your pains will fade away
Make you take your fate
Carry your cross make you dey your lane
I go dey okay
I know one day my pains will fade away
So I take my fate
I carry my cross and i dey my lane
I go dey okay
I know one day my pains will fade away
So I take my fate
I carry my cross and i dey my lane
Shebi na the real life things wey dey worry me
Many things dem say but kowori mi
I don't mind to feel that pain in a Bentley
Praying for my friends for my family
Eh eh eh aje mo mo p'ori ni
Eledua tin be loke mo mo p'orimi
Make I dey see your mercy for my tabili
I don't wanna be 40 kin to ba billi
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Deji Israel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dejiavo



Dejiavo - Dey Okay Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Dejiavo
Language: English
Length: 3:05
Written by: Deji Israel

Tags:
No tags yet