Back to Top

Onions (feat. Boufflord) Video (MV)




Performed By: Demigod Supreme
Language: English
Length: 3:09
Written by: Andrey Ugoeke
[Correct Info]



Demigod Supreme - Onions (feat. Boufflord) Lyrics




I get more

Uhhh
I know that you got big love
I See your 25 missed calls
I'm on the block tryna get big box
Do you get me?
I been bad since from day one
I no good for relationships stuff
I'd make you cry like onions

Why you Act like the owner
You know say before me I be certified loner
Shay na because I no Dey do yemi my lover?
Shay na because I play my ball enter ur corner?

Emi Maradona
Na you swing my way
I no want Gobe
I tell you say I no want anything wey go make me Dey act like small pikin
I no Dey move that way
So you better don't swing that way

Onions no fit make you cry like me
Look in my eyes tell me what you see
One certified bad boy like me
Me and u for be like Clyde n Bonnie
Or maybe like Joker n' Harley Quinn
If i fall shay you go fit catch me ni?
Nobody fit make you cry like me
(Like small pikin)

Make u peel me dey go
I Get layers for you
I get more
Count money me I no Dey count scores
Pull up I'd kick down ur door
Pull up the girls dem dropping jaw
Mercedes Benz it's dropping top
I pick you up I drop you off

Uhhh
I don't mean to interrupt but
Me and you gats discuss
I tell you from the starting
Shay u wan Dey whyne me
Me I no Dey like this stuff
All the late night texting
Don dey tell on me
You still Dey type untop
That's when u take the panties off
Like say you want make I die untop
Baby you go wound oh
You go wound oh
This the type of guy that ur mommy warned you about
This the place ur daddy tell you make u no go
Shay u go follow me run from the popo?
Emi Omo ologo
Over my dead body to f*ck yansh Dey fear Toto

Onions no fit make you cry like me
Look in my eyes tell me what you see
One certified bad boy like me
Me and u for be like Clyde n Bonnie
Or maybe like Joker n' Harley Quinn
If i fall shay you go fit catch me ni?
Nobody fit make you cry like me
(Like small pikin)
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

I get more

Uhhh
I know that you got big love
I See your 25 missed calls
I'm on the block tryna get big box
Do you get me?
I been bad since from day one
I no good for relationships stuff
I'd make you cry like onions

Why you Act like the owner
You know say before me I be certified loner
Shay na because I no Dey do yemi my lover?
Shay na because I play my ball enter ur corner?

Emi Maradona
Na you swing my way
I no want Gobe
I tell you say I no want anything wey go make me Dey act like small pikin
I no Dey move that way
So you better don't swing that way

Onions no fit make you cry like me
Look in my eyes tell me what you see
One certified bad boy like me
Me and u for be like Clyde n Bonnie
Or maybe like Joker n' Harley Quinn
If i fall shay you go fit catch me ni?
Nobody fit make you cry like me
(Like small pikin)

Make u peel me dey go
I Get layers for you
I get more
Count money me I no Dey count scores
Pull up I'd kick down ur door
Pull up the girls dem dropping jaw
Mercedes Benz it's dropping top
I pick you up I drop you off

Uhhh
I don't mean to interrupt but
Me and you gats discuss
I tell you from the starting
Shay u wan Dey whyne me
Me I no Dey like this stuff
All the late night texting
Don dey tell on me
You still Dey type untop
That's when u take the panties off
Like say you want make I die untop
Baby you go wound oh
You go wound oh
This the type of guy that ur mommy warned you about
This the place ur daddy tell you make u no go
Shay u go follow me run from the popo?
Emi Omo ologo
Over my dead body to f*ck yansh Dey fear Toto

Onions no fit make you cry like me
Look in my eyes tell me what you see
One certified bad boy like me
Me and u for be like Clyde n Bonnie
Or maybe like Joker n' Harley Quinn
If i fall shay you go fit catch me ni?
Nobody fit make you cry like me
(Like small pikin)
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Andrey Ugoeke
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid


Tags:
No tags yet