The way you dey smile
E dey give me joy
Nobody can change this feeling
Ni gboro, ko ma si iru re
Fun mi je
I will never kiss and tell
She so
She so
Omo yen special
She so
She so
Omo mi special gan ni
She so
She so
Omo yen special
She so
She so
Omo mi special gan ni
I go like make you go Cyprus
Owo yen por, ko le tan
Buy you all the finest things
Many many finest things
Na your love I wan polongo
E dey make me dey jogodo
Can I die for you, Toronto?
Wetin you do me girl, I no know o
Omo iwo lo kan mi yan, aje (aje)
No mind them
Dem won cause confusion, aye (aye)
Oh my baby, jor Damilola
The things you do make me wonder
No mind them
Cause na thunder, yee
She so
She so
Omo yen special
She so
She so
Omo mi special gan ni
She so
She so
Omo yen special
She so
She so
Omo mi special gan ni
Fi badi jo