Yeah yeah yeah yeah Dexywane Dexywane
Ouu ouuhmm ouu ouu hmmm
Girl I no go leave you go away
Away o faraway girl
Me and you go dey
Today and everyday
Chop my money I no complain
I no go complain
Me and you go dey
Today and everyday
Ogologo what you want is ogologo ehen
Ogologo my money sef ogologo ehen
Ogologo wetin you want Ogologo ehen
Ogologo wetin dey my jeans ogolo
Girl all you need, tell me what you need
Them the call me young Alhaji or mr money
All you need, tell me what you need
They call me young Alhaji or mr money
Kestrel