Many girls in my dm
Trust me, me I wanna free dem
But when I look at the special touching body I wanna eat them
Many gist me aw wanna List them
Beat them or make you be them
This one no be busy body
Many juicy in my kingdom
Prophecy about the dream gurls
Fewon kanle Dawoo
If your head go ding dong
Ogbeni olelowo
Easy go make you treat them fewan
Kole lo aiy
Talking from experience
Ogbeni moti sanye
Oh baby sunmo bi ko rora
Oh baby sunmo bi ka mora
Oh baby sunmo bi ko rora
Oh baby sunmo bi ka mora
For my hood I be real guy
For this game I be winner
Shey you know am ur leader
Ladies pride for your area
Shey you don't know
Marching up am a soldier
No go soda no go trespass
For my own time you go hear am
Am the badder wey Dey shut down
02 arena
Prophecy about the dream gurls
Fewon kanle Dawoo
If your head go ding dong
Ogbeni olelowo
Easy go make you treat them fewan
Kole lo aiy
Talking from experience
Ogbeni moti sanye
Oh baby sunmo bi ko rora
Oh baby sunmo bi ka mora
Oh baby sunmo bi ko rora
Oh baby sunmo bi ka mora