Back to Top

Rollin Video (MV)

Performed By: Dha Beast
Language: English
Length: 2:42
Written by: Olorunfemi Ayomide
[Correct Info]

Dha Beast - Rollin Lyrics

Going thru mi pains mowa lowkey
But forever u to see me smiling
Sare kun sadness yen laro
Crush loud biti jago, komagbese bi poco
Wetin no kill man na lesson
Jaye orire count ur blessings
But no ever stop the parole
Help me watch my Colo, komo ase yen madebe

Baby roll am for me that ur rolling style ngbemidebe
Asap on a low jhor, koma pariwo
Baby roll loud for me that ur rolling style gebemidebe ooo
Asap kobenasi jo koma pariwo
Baby moll am for me that ur molling mangbemidebe
Asap kobenasi jo koma pariwo

Puffin loud with my mutumina
420 cruise we burst no cigar
On a low say u burst my liver
U burst my liver wen u light my rifer
See all of my team Dey gbadun
See all of everything wey u see na sample
Koluwe temi shati mawe
Matter kalasi baba Godu no go leave us
Olomi duro na baby jekasoro
Baby no Dey dull show ur color
Ohh my baby jowo
Y u come Dey form like bolo
Sweet like Wizzy soco
Omalicha mi I wan chop ur ponmo
& my baby jolo
Baby no Dey dull make u turn up

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Going thru mi pains mowa lowkey
But forever u to see me smiling
Sare kun sadness yen laro
Crush loud biti jago, komagbese bi poco
Wetin no kill man na lesson
Jaye orire count ur blessings
But no ever stop the parole
Help me watch my Colo, komo ase yen madebe

Baby roll am for me that ur rolling style ngbemidebe
Asap on a low jhor, koma pariwo
Baby roll loud for me that ur rolling style gebemidebe ooo
Asap kobenasi jo koma pariwo
Baby moll am for me that ur molling mangbemidebe
Asap kobenasi jo koma pariwo

Puffin loud with my mutumina
420 cruise we burst no cigar
On a low say u burst my liver
U burst my liver wen u light my rifer
See all of my team Dey gbadun
See all of everything wey u see na sample
Koluwe temi shati mawe
Matter kalasi baba Godu no go leave us
Olomi duro na baby jekasoro
Baby no Dey dull show ur color
Ohh my baby jowo
Y u come Dey form like bolo
Sweet like Wizzy soco
Omalicha mi I wan chop ur ponmo
& my baby jolo
Baby no Dey dull make u turn up

Baby roll am for me that ur rolling style ngbemidebe
Asap on a low jhor, koma pariwo
Baby roll loud for me that ur rolling style gebemidebe ooo
Asap kobenasi jo koma pariwo
Baby moll am for me that ur molling mangbemidebe
Asap kobenasi jo koma pariwo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Olorunfemi Ayomide
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dha Beast

Tags:
No tags yet